Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,812 members, 7,820,868 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 11:44 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 13 - Business (190) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (3255242 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (187) (188) (189) (190) (191) (192) (193) ... (4810) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by PenGriffey: 3:31pm On Jan 11, 2019
JixNation:


Ask yourself, as you old reach like this. This thing wey you dey do. E make sense to you?
grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:32pm On Jan 11, 2019
JixNation:


Ask yourself, as you old reach like this. This thing wey you dey do. E make sense to you?

Makurdi cultist who call you for the matter?? ... Pot calling a kettle black. Make una see the idiot wey dey form aye all over Nairaland Na him dey ask me if Wetin I dey do make sense.

16 Likes 2 Shares

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Odionwere: 3:32pm On Jan 11, 2019
Please someone should help me fund my bet account, any amount. Thanks 601420 bet9ja...... ..
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Gody05(m): 3:34pm On Jan 11, 2019
Samuel60:
Make una meet the almajiri twins grin chiefheywhy and Lhimeet.Immediately person burst there yansh for group Na him I been won post give una gist buh man just busy anyhow. them even don pursue chiefheywhy comot for group because him begging don too much cheesy
You should have added viewers discretion abeg

11 Likes 2 Shares

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 3:35pm On Jan 11, 2019
Odionwere:
Please someone should help me fund my bet account, any amount. Thanks 601420 bet9ja...... ..
where is your money lemme help you
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 3:37pm On Jan 11, 2019
Samuel60:


Makurdi cultist who call you for the matter?? ... Pot calling a kettle black. Make una see the idiot wey dey form aye all over Nairaland Na him dey ask me if Wetin I dey do make sense.

Lol


I will pass.
Bro enjoy your online elder statesman.

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by eunisam: 3:40pm On Jan 11, 2019
rawe45:


did you post the 1m slip?
no sir
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 3:54pm On Jan 11, 2019
iamakamu1:
So Na this small pikins dey behind the cheifheywhy and Lhimeet moniker cheesy Wetin person no go see for Nairaland

no brain for your head..

when dem dey give una sweet tips and una dey win back2back you know say na small pikin?

modified.....

reply me with your main account..

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Godrocks: 3:57pm On Jan 11, 2019
and China does it for us milli ticket still on

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 3:59pm On Jan 11, 2019
idiots just full everywhere...
na only dem lhimit dey beg here sheybi? Wey una carry their matter for head.
na their type dey use alternates dey flood this place with begging.

4 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by OhGeeBee: 4:00pm On Jan 11, 2019
iamakamu1:
So Na this small pikins dey behind the cheifheywhy and Lhimeet moniker cheesy Wetin person no go see for Nairaland
They're handsome.

The way some folks badmouth dem ehn?? one will think their face is just like that of the short Lannister in G.O.T.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by iamakamu1: 4:01pm On Jan 11, 2019
cyberhike:


no brain for your head..

when dem dey give una sweet tips and una dey win back2back you know say na small pikin?

modified.....

reply me with your main account..


May amardioha strike you left balls. I beg or ask your papa for sweet tip?? Oloriburuku omoale jatijati
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by iamakamu1: 4:02pm On Jan 11, 2019
OhGeeBee:

They're handsome.

The way some folks badmouth dem ehn?? one will think their face is just like that of the short Lannister in G.O.T.

Console yourself

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by eunisam: 4:02pm On Jan 11, 2019
Warning : Don't stake on this 49m. It is too risky.just stake your normal 2 odds and grow your money!
B911SZCEEACECE-5409375

😃

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 4:03pm On Jan 11, 2019
iamakamu1:



May amardioha strike you left balls. I beg or ask your papa for sweet tip?? Oloriburuku omoale jatijati
quote me with your main... before we start anything
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by iamakamu1: 4:05pm On Jan 11, 2019
eunisam:
Warning : Don't stake on this 49m. It is too risky.just stake your normal 2 odds and grow your money!
B911SZCEEACECE-5409375

😃

Your body dey sweet you, by the time e cast your body go calm down like person wey just cum finish. Instead of make una leave ticket e dey sail smooth una dey disturb us here with an everyday. Small pickin dem, so you think if everybody play this ticket and e boom bet9ja go pay you abi?? Go and read there terms and conditions. Nonsense

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by OhGeeBee: 4:05pm On Jan 11, 2019
iamakamu1:

Console yourself
Another mentally unstable patient surfing nairaland.

You go dey okay.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by iamakamu1: 4:06pm On Jan 11, 2019
cyberhike:

quote me with your main... before we start anything

Continue giving orders. Shebi man your papa get Nairaland . Mumu
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by NLbully(m): 4:07pm On Jan 11, 2019
rawe45:


NLBULLY .. I'm in

Check my post

You will see a number pm that number on whatsapp
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by rawe45: 4:08pm On Jan 11, 2019
eunisam:
Warning : Don't stake on this 49m. It is too risky.just stake your normal 2 odds and grow your money!
B911SZCEEACECE-5409375

😃

Grabbed
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 4:10pm On Jan 11, 2019
iamakamu1:


Your body dey sweet you, by the time e cast your body go calm down like person wey just cum finish. Instead of make una leave ticket e dey sail smooth una dey disturb us here with an everyday. Small pickin dem, so you think if everybody play this ticket and e boom bet9ja go pay you abi?? Go and read there terms and conditions. Nonsense

Samuel06, you will never stop insulting those who birthed you sha.

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 4:10pm On Jan 11, 2019
OhGeeBee:
Another mentally unstable patient surfing nairaland.

You go dey okay.
seconded...
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by rawe45: 4:10pm On Jan 11, 2019
iamakamu1:


Your body dey sweet you, by the time e cast your body go calm down like person wey just cum finish. Instead of make una leave ticket e dey sail smooth una dey disturb us here with an everyday. Small pickin dem, so you think if everybody play this ticket and e boom bet9ja go pay you abi?? Go and read there terms and conditions. Nonsense

It's a new ticket
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Free6orn(m): 4:14pm On Jan 11, 2019
for my generosity

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Schelube(m): 4:15pm On Jan 11, 2019
Free6orn:
I've been a silent follower of this..
Well I just wanna thank God for My huge major winning on 1xbey tho I'm still having issues with 1xbet verification..

1.3m no be beans
For my generosity I'd like to bless this thread with 50k..
First 50 people to quote me get 1k each a soon ad on credited..
Thank you all more winnings to follow thru this year.


1.3m. no 1
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by RevenGeMission: 4:16pm On Jan 11, 2019
iamakamu1:


Your body dey sweet you, by the time e cast your body go calm down like person wey just cum finish. Instead of make una leave ticket e dey sail smooth una dey disturb us here with an everyday. Small pickin dem, so you think if everybody play this ticket and e boom bet9ja go pay you abi?? Go and read there terms and conditions. Nonsense

Honest question, why won't they pay?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 4:16pm On Jan 11, 2019
Free6orn:
I've been a silent follower of this..
Well I just wanna thank God for My huge major winning on 1xbey tho I'm still having issues with 1xbet verification..

1.3m no be beans
For my generosity I'd like to bless this thread with 50k..
First 50 people to quote me get 1k each a soon ad on credited..
Thank you all more winnings to follow thru this year.


Sameul06, don't fall for this.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by eduzz(m): 4:17pm On Jan 11, 2019
Free6orn:
I've been a silent follower of this..
Well I just wanna thank God for My huge major winning on 1xbey tho I'm still having issues with 1xbet verification..

1.3m no be beans
For my generosity I'd like to bless this thread with 50k..
First 50 people to quote me get 1k each a soon ad on credited..
Thank you all more winnings to follow thru this year.

1xbet go pay u??
undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by RevenGeMission: 4:17pm On Jan 11, 2019
Free6orn:
I've been a silent follower of this..
Well I just wanna thank God for My huge major winning on 1xbey tho I'm still having issues with 1xbet verification..

1.3m no be beans
For my generosity I'd like to bless this thread with 50k..
First 50 people to quote me get 1k each a soon ad on credited..
Thank you all more winnings to follow thru this year.



grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by fucc12: 4:17pm On Jan 11, 2019
eunisam:
Warning : Don't stake on this 49m. It is too risky.just stake your normal 2 odds and grow your money!
B911SZCEEACECE-5409375

😃

DOA
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by fucc12: 4:18pm On Jan 11, 2019
RevenGeMission:



grin

See your people grin

(1) (2) (3) ... (187) (188) (189) (190) (191) (192) (193) ... (4810)

What To Do To Make Money Online? / Football (+Other Sports) Betting Season 10 / Football (+Other Sports) Betting Season 11

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.