Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,740 members, 7,817,042 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:30 AM

ASUU (2face Ft. Peruzzi_Amaka Cover) - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / ASUU (2face Ft. Peruzzi_Amaka Cover) (650 Views)

Innocent Idibia Aka 2face Builds A Multimillion Naira Music Studio For OAU / ASUU Strike Called Off / ASUU’s Demands Unrealistic – Oby Ezekwesili (2) (3) (4)

(1) (Reply)

ASUU (2face Ft. Peruzzi_Amaka Cover) by campuscatch: 3:03pm On Jan 15, 2019
ASUU(2face ft. peruzzi_Amaka cover) grin grin
#campuscatchofficial

Verse 1.
I like campus, I dey straight forward
I like lecture, I dey miss UNIPORT eh
I don't know wetin ASUU wan do
But make I let dem know say I don vex eh
Because I don buy garri
I don buy sugar and milk o
I don call Gaaga, I call my guys around o
I don call my baby , I tell am say we go flex o
I don call everybody, I call everybody
But I see ASUU for corner
Announcing the stike o
Anytime I holla, dem go say dem go call off
very soon
I say no wahala but I don dey wait you tire
I don wait ASUU sotey I don dey lose weight o
{Chorus}
ASUU dissapoint me
O tiyeneke confusion
ASUU dissapoint me
Nyom kem dissapointment o
ASUU dissapoint me
Nyom kem confusion
ASUU dissapoint me
O tiyeneke dissapointment o
Verse 2.
(Put a bang bang)
I know FG o, dem no straight forward too (dem
no straight forward)
But you gatz calm down caz e dey pain me
As NANS come through, shey you been go wan go
one side?
As FG drop raba you suppose turn up! {UP!!}
Cos I don buy diesel, I don buy shayo for my
house
I don call Vincent , e dey set up for yard (put a
bang bang)
I don call my papa, tell am say I go gradg.
ooooh.. Ah, I don call everybody, I call
everybody
I see ASUU for corner, negotiating with FG
NANS enter their matter but dem no wan to
answer
I say no wahala, since that's how they wanna...
I don wait ASUU sotey I don dey lose weight o
{Chorus}
ASUU dissapoint me
O tiyeneke confusion
ASUU dissapoint me
Nyom kem dissapointment o
ASUU dissapoint me
Nyom kem confusion
ASUU dissapoint me
O tiyeneke dissapointment o

#ASUU
#campuscatchofficial
Crd : Idahoisa Philip (Uniport)

Join 2500+ students on our whatsapp Channel for Quick Campus Updates as it drops.
https:///2348023607004?text=Hello%2C%20I%20want%20to%20follow%20Campus%20Catch%20status.%20My%20name%20and%20institution%20is

Source : https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=1636575379982760&id=1447996982173935

1 Like 1 Share

Re: ASUU (2face Ft. Peruzzi_Amaka Cover) by engrajoo1(m): 3:16pm On Jan 15, 2019
FTC fir the first time o grin
Worry not about your final year project research work
Contact projeconsult for a stress free research work

Re: ASUU (2face Ft. Peruzzi_Amaka Cover) by coolxpaul(m): 8:57pm On Jan 15, 2019
Many likes 4 dis wan,even me ah don tire 4 ASUU strike,wetin dy worse am b say UI neva ryt 2nd semester exam,xo resumption stil near wel wel

(1) (Reply)

How I Made 271 And Secured Admission Into Unilag Without Connection / Is Veterinary Medicine A Course Worth Studying In Nigeria? / SSC English 1st Paper Answer 2020 – Exam Question Solution

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.