Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,816 members, 7,810,132 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 09:24 PM

BBC Pidgin:"rev. King As President Na Di Best Tin Wey Fit Happen To Nigeria" - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / BBC Pidgin:"rev. King As President Na Di Best Tin Wey Fit Happen To Nigeria" (406 Views)

Ganduje: BBC Pidgin Makes Jest Of EFCC, Nigeria's Anti Corruption Agency / Rev King Is Also Running For President 2019 (PHOTOS) / Rev King For President 2019 Poster Floods The Street (photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

BBC Pidgin:"rev. King As President Na Di Best Tin Wey Fit Happen To Nigeria" by Nobody: 10:31am On Jan 23, 2019
After passing Trade fair complex, I saw the poster and decided to check it online and this what I saw;
Campaign posters of popular Nigerian pastor, Reverend King don enta streets of Lagos, di kontri commercial capital. Di pastor wey dey prison sake of say e dey guilty say e kill pesin, dey contest for 2019 presidential elections.

Di poster show say na under di Advanced Peoples Democratic Alliance (APDA) Reverend King wan contest for president. King wey be di oga kpatakpata of di Christian Praying Assembly (CPA) bin go jail for September 26, 2006.

No tithe, no heaven: Why Nigerians dey vex for Pastor Adeboye
Rwanda wan probe pastor wey say women na 'source of all evil'
High court for Lagos bin sentence am to death by hanging afta dem find am guilty for murder.

Pastor Daniel King wey be di zonal pastor of di Christian Praying Assembly tell BBC Pidgin say Dr Rev. King as presido na di best tin wey fit happen to Nigeria.

Di pastor say, "E no say for pesin to come out to contest for presidency upon di kain situation wey Rev. King dey now and di kain lie wey pipo dey lie on top im head."

Source- https://www.bbc.com/pidgin/tori-45174611
Re: BBC Pidgin:"rev. King As President Na Di Best Tin Wey Fit Happen To Nigeria" by freshngwaboy(m): 10:33am On Jan 23, 2019
this guy below na nonredeemable zombie
Re: BBC Pidgin:"rev. King As President Na Di Best Tin Wey Fit Happen To Nigeria" by ashacot: 10:40am On Jan 23, 2019
WHY NOT? IF A THIEF LIKE ATIKU IS IN THE RACE, H E TOO CAN JOIN THE RACE

(1) (Reply)

US, UK Threaten Visa Ban If 2019 Elections Are Manipulated, Violent / Atiku Explains His Privatisation Plan, Under Buhari, NNPC MD Gave $25bn Contract / My Supporters And I Won’t Attend APC Rally In Zamfara – Marafa

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.