Another Case Of Daftility - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Another Case Of Daftility (1240 Views)
| Re: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 12:51pm On Aug 18, 2010 |
@element, back ke? Festac far from ikeja wey i dey live. go-slow for Allen Avenue na bumper to bumper. I off engine na hin i say make i relate wit una small. @skydrop, u still better pass some people here. No kidding |
| Re: Another Case Of Daftility by skyndyp(f): 12:55pm On Aug 18, 2010 |
That means u don dey trip for me na ![]() |
| Re: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 1:01pm On Aug 18, 2010 |
U wish |
| Re: Another Case Of Daftility by ElementG(op): 1:04pm On Aug 18, 2010 |
studs go trip for woman ke, |
| Re: Another Case Of Daftility by skyndyp(f): 1:06pm On Aug 18, 2010 |
But i dey trip for am na ![]() |
| Re: Another Case Of Daftility by ElementG(op): 1:12pm On Aug 18, 2010 |
woah, woah, woah, take it easy ooo skydrop, , u be woman now, as they say, use wat u av to get wat u want, there are other ways u can go around dis dan just telling him now (shey u understand abi make i teach u, or wait instead go meet efe, she be expert for dis kind thing ) |
| Re: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 1:14pm On Aug 18, 2010 |
@Skype - lol |
| Re: Another Case Of Daftility by ElementG(op): 1:17pm On Aug 18, 2010 |
Studio CFR:dis one wey ur head don dey swell, hope say im no go burst |
| Re: Another Case Of Daftility by EfemenaXY: 1:25pm On Aug 18, 2010 |
Element G:er. . .and thing might that be Element? ![]() |
| Re: Another Case Of Daftility by ElementG(op): 1:29pm On Aug 18, 2010 |
who else, its d one and only element of Nland so efe u might wanna help ur fellow babe out ooo ![]() |
| Re: Another Case Of Daftility by ElementG(op): 1:30pm On Aug 18, 2010 |
umn, efe lets meet in d chat thread section, i dont want dis topic to get locked too |
| Re: Another Case Of Daftility by EfemenaXY: 1:31pm On Aug 18, 2010 |
sorry na typo - I meant to ask: What thing are you referring to? Wetin Efe be expert in wen you dey say, make I teach Skyndyp?? Abeg I'm innoncent jor! ![]() |
| Re: Another Case Of Daftility by EfemenaXY: 1:32pm On Aug 18, 2010 |
ok off-topic chat thread it is then. . . |
| Re: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 7:28pm On Aug 18, 2010 |
@Element, my head no dey swell for woman. I dont womanise. I just want to be friend with everybody. @Skype, please take your studies serious till wen u don ripe for men matter lol |
| Re: Another Case Of Daftility by ElementG(op): 7:29pm On Aug 18, 2010 |
@stud, u be funny human being honestly but forget man, i love ur policy |
| Re: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 7:34pm On Aug 18, 2010 |
I dey talk am the way e be my brother - but which policy u dey talk about man. Dont get it twisted oh. Dirty mind hehehe |
| Re: Another Case Of Daftility by ElementG(op): 7:42pm On Aug 18, 2010 |
i get u my man, well anyway i av to go now i'll be back in d next 20 mins, see ya |
| Re: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 7:45pm On Aug 18, 2010 |
K bro. Hhmm like dem don ban sledge |
| Re: Another Case Of Daftility by ElementG(op): 7:56pm On Aug 18, 2010 |
well am back, and yes it seems sledge has been banned because of d comment he posted, anyway lets move dis gist to d offtopic thread ooo |
| Re: Another Case Of Daftility by sledge406: 9:18pm On Aug 19, 2010 |
Studio CFR:Nor dey fear ![]() Element G:Na so rumor dey spread. Y u nor send me message first to inquire if I still dey? Later una go dey insult journalist whereas na from place like dis e dey start. |
| Re: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 9:21pm On Aug 19, 2010 |
Lol i trust u - but take am easy wit dis people sha |
| Re: Another Case Of Daftility by sledge406: 12:58am On Aug 20, 2010 |
I nor get issue with anyone. Came here to have fun and meet FUN peeps but wen person don dey too misbehave or dey wan crave for extra attention, na to place am where e belong. No time for drama! your signature explains d attitude of many like that but hey mahn don't get me wrong as I aint claiming nada cos I've gotten nada. Cynthoney, where u dey ooo Ur oga suppose don get dat thing wen I copy am wen u talk. Im don fire u? |
Childhood Naughtiness – The Case Of The Mascot And The Mad Man • Now Dis Is Wat I Call Daftility • Case Of The Pregnant Lady • 2 • 3 • 4
Poor Fred! And Friends • The Man Who Bought A New Refridgerator • The Blind And The Lame! Lol