Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,043 members, 7,818,110 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 08:09 AM

Vote Wisely My Fellow Nigerians - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Vote Wisely My Fellow Nigerians (177 Views)

Why Nigerians Truly Do Not Deserve Financial Help From Fellow Nigerians / This Is Why Nigerians Do Not Deserve Financial Help From Fellow Nigerians (pics) / Hi Nairalanders, A Fellow Needs A Help On How To Overcome Stage Fright (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Vote Wisely My Fellow Nigerians by shodem325(m): 11:26pm On Feb 15, 2019
Bros E for better if them slap me Say e for better make dem throw me punch I just got back from London Aih! my people still dey sell their vote For bag of rice wey no carry beans The food no go complete if e no carry meat
Before I see welcome to Nigeria Na blackout I take know say I dey Nigeria It’s so painful Say the story no change at all And it’s so painful Say the leaders no change at all
I believe say you get the voltage and power to rise when I fall Na the reason why I put you there I believe say you get everything to make this people tall Na the reason why I put you there
And now you don dey break my heart Say, make the people cry No be the reason why I put you there And if I get the power to change it, I go bring you down But who next I go put for there?
What if I tell you ‘I was right’ And I tell you ‘you were wrong?’ That everything will be alright But only inside my song You will find peace of mind Because in a crazy world Who everybody dey call craze, na em normal Check Instablog
Which country for this world dey use 50 years do light I dey London dey drive, I no even use full light Cause everywhere bright Even bright pass we leaders For their mind, we be smallie with primary three reader
when you feel say you dey fool us with yeye promise We dey fool you too Your lies dey make us wan vomit
cast your vote with no form of violence Nigerians

(1) (Reply)

Proven Diet Tips For Diabetes - Safe / 2019: Nigerians Asked To Reject Alleged Obasanjo’s plot to slow Nation’s Growth / Fixed Match's

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.