Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,912 members, 7,821,182 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 09:22 AM

Report Don Catsh South South Zone As Di Zone Wey Get Di Highest Pipo With Hiv - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Report Don Catsh South South Zone As Di Zone Wey Get Di Highest Pipo With Hiv (219 Views)

Oyinbo Man With HIV Vows To Spread It To Ladies In Lagos - Twitter User / 100 Ladies Working For NGOs In Borno Impregnated And Infected With HIV / Transformation Photos Of A Lady Living With HIV In Nigeria (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Report Don Catsh South South Zone As Di Zone Wey Get Di Highest Pipo With Hiv by chiefotota(m): 11:12am On Mar 15, 2019
If you be young pesin wey dey do horizontal refreshment (sexual intercourse) without condom, listen well cos dis tori go favour, especially if you dey South-South zone. South South zone, according to 2018 Nigeria HIV and AIDS Indicator and Impact Survey (NAIIS) report wey dem just release, na di zone wey get di highest number of pipo wey get HIV/AIDS.

South-South Zone carry 1st with 3.1 per cent for di survey wey dem carry out on top pipo wey dey between 15-64years, number 2 for di list na North Central zone with 2.1 per cent, South East zone na number 3 with 1.9 per cent, South West zone carry 4th with 1.2 per cent, North East dey stroll for di list as number 5 with 1.1 per cent, las las for di list na North West zone with 0.6 per cent.

We Minister of Health, Prof. Isaac Adewole, yarn say government go use dis survey take arrange korret work wey government dey do to fight against HIV/AIDS for inside Naija.


Source: https://www.ototaspalmyjoint.com/report-don-catsh-south-south-zone-winsh-as-di-zone-wey-get-di-highest-pipo-with-hiv-aids/

(1) (Reply)

Http://supplementtalks.com/duraflex-male-enhancement/ / Pure Organic Skin Product / The 4 Shocking Nigerian Foods That Burn Stubborn Belly Fat FAST

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.