Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,443 members, 7,823,034 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 10:04 PM

Affordable Shopping For Otondo - NYSC - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Affordable Shopping For Otondo (354 Views)

Pls What Does Otondo Stand For? / NEW NYSC OTONDO, I Almost Got Scammed (PPA SCAM) / Wow! Watch These Lagos Otondo Corpers Showcase Their Dancing Skills (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Affordable Shopping For Otondo by DunniJ: 10:45am On Mar 26, 2019
Congrats to all the incoming Otondos grin

How una dey?

I bring better come for una, before una go shop for market, and all the stress wey you gats do for the next few days, e fit nearly kill you

Some of una still wan go collect certificate for school, how u wan get time go market sad?


But una don try shop for Jumia? Na wetin I bring una now. Jumia dey bring Free Shipping all through today on Fashion products and Beauty products, plus all those small appliances wey you go wan take go camp sef.

Make una no dull this one.

Re: Affordable Shopping For Otondo by Sashababe567: 3:02pm On Mar 26, 2019
Jumia to the rescue again.
Re: Affordable Shopping For Otondo by Adefemroll: 3:14pm On Mar 26, 2019
Otondo no go carry last o
Re: Affordable Shopping For Otondo by Bamideleoluwa: 3:46pm On Mar 26, 2019
Let me buy for my mama
Re: Affordable Shopping For Otondo by drevantd1st: 3:55pm On Mar 26, 2019
Otondos wey fit no get money, which day delivery go reach them?
Re: Affordable Shopping For Otondo by Forfor86: 4:17pm On Mar 26, 2019
Omo Jumia try for these influencers.

(1) (Reply)

Again, NYSC Speaks On N30,000 Minimum Wage Payment, Reveals Changes To Certifica / Only Few People Know This Airtime Cheat (up To 2K Airtime) / Looking For Female Roommates In Lekki

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.