- Family (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › (5400 Views)
| Re: by Nobody: 4:00pm On Oct 04, 2010*. Modified: 12:40pm On Aug 02, 2014 |
| Re: by Busybody2(f): 12:30am On Oct 05, 2010 |
@ Chaircover All this donkey and crab and fish you dey post dey make me hungry and remind me of asun. Don't shoot me, na ordinary messanger i be oh, na ileke-idi-araba tell me say donkey na delicacy for Ekiti oh ![]() chaircover:Chai, Jenny don suffer, see as Chaircover dey drag her Husband OAM4jenny's yansh for ground dey expose his secret that he is bald, his teeth are not his own, he is 7 different shade of yoyo - fanta for face and so on and so forth, and na plastic hips he get Now i feel bad for breaking OAM4JENNY'S hips with my bedmantics Wetin sef, i nor feel bad joo, na me talk say make Jenny no get action ni And she wan thief my babydaddy Sagamite too On npe ki OAM4J kan lorun join, e nor konsain me Ileke-IdI:Yoruba, i was waving at you and waving at you and waving at you and waving at you for one whole second nko, and you were snubbing me |
| Re: by Nobody: 12:47am On Oct 05, 2010 |
Busy_body:This woman, so inflation don reach yaba left pharmaceutical center? I tire o. No wonder OAM4J come dey beg to be my booty call so he can earn a lil money to buy his darling some medications ![]() Mehn, I had to decline, after seeing those koko and boils where they shouldnt be lmao. @OAM4J Oya come o, na which boy you dash me again? |
| Re: by OAM4J: 1:26am On Oct 05, 2010 |
Busy_body:Well for your information, I have retired Jenny. She is pregnant again but she does not know the owner cos she was doing 3 of us (Sagamite, Denzel2009 and myself) at the same time I am with Spikey and Muki now. Pls Muki says you are not welcomed for visits and if she sees you around me, you will be transfered from yaba west to Aro. You have been warned! Ileke-IdI:I say I no wan make your Arochukwu lover kidnap me, I cant afford a ransom now cos the child support am paying Jenny and busy_body is already affecting my account. |
| Re: by denzel2009: 1:32am On Oct 05, 2010 |
What I know is that I'm not in the habit of firing blanks. |
| Re: by Busybody2(f): 2:57am On Oct 05, 2010 |
Ileke-IdI:One tablet between 27 inmates, ko easy rara ![]() denzel2009:Hang on a minute Ha ha i was pregnant na abi i was just imagining it Or maybe i went to the park with my 16 pikins and mistakenly came back with 19 pickinese ![]() Hen hen, God don catch Jenny today, sOAM4J only dey fire blanks, so she go come explain who get the pikin And it berra not be my DEnzel2009 ![]() |
| Re: by OAM4J: 3:46am On Oct 05, 2010 |
Busy_body:Me fire blanks? for where? My forefathers no dey fire blanks, where i go come get blanks. Even at age 70, 80 and 90 my forefathers dey score goals. Me I get trademark & na my trademark i dey take recognize my 3 pikins out of your 19, and my 4 pikins out of Jenny's 23 pikins, Even chaicover wey no dey see well go recognize my pikins in the dark But I suspect say na Denzel2009 owns this pregnancy, cos I hear say na for 7 days and 7 night the guy camp Jenny for action & Jenny con get bow leg. Na my magic massage i take straighten the legs again. |
10 Painfully Obvious Truths Everyone Forgets Too Soon • Is There An End To Creativity? • End All Family/fertility Wahala And Consider Ivf. See Lily Price Slash Offer • 2 • 3 • 4
For Men In The House • Nairaland Christmas Giveaway 2020 Edition • Why Do Some Women Turn Their Lovers / Hubbies To Punching Bags?

Now i feel bad for breaking OAM4JENNY'S hips with my bedmantics
And she wan thief my babydaddy Sagamite too