Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,865 members, 7,810,297 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 06:17 AM

Some Warri Proverbs As Copied - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Some Warri Proverbs As Copied (1400 Views)

60 Warri Proverbs...vote For The Best / Warri Proverbs That Can Make You To Crack Your Ribs / Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Some Warri Proverbs As Copied by Nurabioko: 9:15am On Jun 01, 2019
Copied
*WAFFI PROVERBS* @⁨Mommykings⁩
1. Na person wey never see problem dey use good English dey pray.
2. Book wey no gree enter head go enter exam hall.
3. Goat wen get mind follow lion go catch fish, make e know say weda dem catch fish or not, Lion food don set o.
4. Who naked no dey shuuk hand for pocket...!
5. Wetin concern dog wit family planning?
6. Na determination dey make Okada overtake trailer for road.
7. This one good, this one good na im mad man take dey gather plenty load.
8. Pikin wey go strong go strong... No be until dem name am Samson.
9. Na over confidence make February no complete.
10. Do you know who I am? Do you know who I am?..Na so hold up take dey start.
11. Head wey no wan think go carry load.
12. Dem dey hide craze man, he dey blow whistle.
13. Forget Trust! If trust dey, water for no boil fish.
Av a wonderful weekend
Re: Some Warri Proverbs As Copied by McRhelax: 1:37pm On Jun 01, 2019
Re: Some Warri Proverbs As Copied by Nobody: 8:43pm On Jun 04, 2019
No. 3 got me wella

(1) (Reply)

How Photoshop Helped Him Get A Day Off From Work (photos) / Similarities Bw A Dick & A Flash Drive / Nice African Shot

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.