Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,158 members, 7,957,313 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 10:53 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. (33549 Views)
Don't Spoil The Fun(secondary School Throwback) / Just For Fun: English Vs Pidgin / Don't Spoil The Fun, Keep It Moving - Add Yours (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by ohosi4real(m): 5:28pm On Oct 19, 2019 |
Ashow no dey get shame 2 Likes |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by FDURU(m): 5:28pm On Oct 19, 2019 |
na only time e go take stammerer go call im papa name. 3 Likes |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Nobody: 5:28pm On Oct 19, 2019 |
Monkey sabi jump, monkey sabi jump. Na tree way near tree 1 Like 1 Share |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by yunafa(f): 5:28pm On Oct 19, 2019 |
Hot water wey make yam soft dey make egg strong. 20 Likes |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by ekaette1621: 5:28pm On Oct 19, 2019 |
Bihari no carry lion face but him wicked 22 Likes 1 Share |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Hotzone(m): 5:29pm On Oct 19, 2019 |
Hunger no Dey wait for tomorrow 1 Like |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by OiOi: 5:29pm On Oct 19, 2019 |
I go like make e happen |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by dynicks(m): 5:29pm On Oct 19, 2019 |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by olerry(m): 5:29pm On Oct 19, 2019 |
Fly wey stubborn na him dey follow dead body enter grave |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by OiOi: 5:30pm On Oct 19, 2019 |
dynicks:lol too long to book space bro 1 Like |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by denjjy(m): 5:30pm On Oct 19, 2019 |
>pikin wey say him mama no go sleep no go see sleep too. >Monkey dey work baboon dey chop. >Monkey no fine but him mama like am |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by luminouz(m): 5:30pm On Oct 19, 2019 |
Prettychichi21:This one no sweet jor 1 Like |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Hotzone(m): 5:30pm On Oct 19, 2019 |
Monkey sabi jump na because tree near the body |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Nobody: 5:30pm On Oct 19, 2019 |
Nyamiri Nnamdi Kanu wey collect ipob piglets money, go carry am go spend for UK.... All hail Nnamdi Kanu...may you live forever and enjoy the money you have collected from ipob piglets |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by dynicks(m): 5:30pm On Oct 19, 2019 |
OiOi:lol...u sef.. 2 Likes |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Nobody: 5:30pm On Oct 19, 2019 |
xxxtedyxxx:. |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by EXOUSIAng: 5:31pm On Oct 19, 2019 |
Space I dey come |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Uniquequeen20: 5:31pm On Oct 19, 2019 |
If elder know and e tell him pikin and pikin no gree hear na the tin dey kill the pikin. But if elder know and he no gree tell him pikin na the tin go kill d elder |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by deepwater(f): 5:31pm On Oct 19, 2019 |
Burger no fit tell eba how e dey be inside banga 3 Likes |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Nobody: 5:31pm On Oct 19, 2019 |
Buhari wey go deal with u neva come back fro london |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by HowDareU: 5:33pm On Oct 19, 2019 |
Pikin wey sey im papa na old fool go reap de same reward wen im grow old. Age na number. Strong sh*t sey I strong, I strong until purge humble am. Rat think sey im smart but trap dey always fool am. Gorimakpa dey scratch head but na lice dey benefit pass 1 Like |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by maxilly(m): 5:33pm On Oct 19, 2019 |
Na woman wen never see wahala before dey hold her breast if she dey run 14 Likes 1 Share |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Goldwine1(f): 5:33pm On Oct 19, 2019 |
1. Eye when dey cry, dey see road. 2. Dem marry wife give you, you still dey ask for mat. 3. Today News paper na tomorrow suya wrap 4. Na where food dey, belle dey face. 5. If Tse-tse fly land for blokkus, na sense dem take dey pursue am. 6. I get am before, no be property. 7. Who nor go, no go know 9. Soup wen dey sweet na better money kill am. 10. Dog play, na fall for me, I fall for you. 11. If to say Trust dey, water nor for dey boil fish. 12. Kola nut nor dey hear english 13. Cow wey no get tail na God dey help am drive fly from im bodi. 14. Nothing consine agbero with overload. 15. Pesin wey say make my yam no done, im water nor go boil 31 Likes 6 Shares |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by munanonye16: 5:34pm On Oct 19, 2019 |
xxxtedyxxx:.....u try 4 Likes 2 Shares |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Nicklaus619(m): 5:34pm On Oct 19, 2019 |
No matta how you temper hot reach e no go fit boil yam Escort me escort me nah so slave trade take start Person way take elephant use set trap wan catch Wetin pass elephant Hand shake way don pass elbow nah fight 9 Likes 1 Share |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Rolex66: 5:34pm On Oct 19, 2019 |
Na from clap dem dey take enter dance. Carry me I carry you, nahim dey make rice full pot. Okpolo eye no be open eye 8 Likes 2 Shares |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Jonah507(m): 5:35pm On Oct 19, 2019 |
No mata how lizard do press up reach e no go fit get muscle pass crocodile Some kponkponf beta pass half bread 6 Likes 2 Shares |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Judolisco(m): 5:35pm On Oct 19, 2019 |
E dey comut pimples e dey comut pimples na so bleaching dey take start 5 Likes |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by sunnyEfe: 5:36pm On Oct 19, 2019 |
Bleep the world even thou say na me prick go pain�..Proudly Area.. Luckysbab: 3 Likes 2 Shares |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by wahles(m): 5:36pm On Oct 19, 2019 |
This one good! this one good ! Naim make mad man gather load 11 Likes |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Votewisely2019: 5:37pm On Oct 19, 2019 |
Na mumu pikin dey measure blokos with him father outside Na only man wey marry K-leg wife know how him dey take sleep with am. 4 Likes 2 Shares |
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by onome442(m): 5:37pm On Oct 19, 2019 |
anything wen rat shop na possy belle he go still enter.
na condition make crayfish bend.
na egunje spoil lagos. 3 Likes 3 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Benefits Of Attending Rallies(photo) / Download Mark Angel Comedy - Who Is Your Pastor (episode 99) / What Would You Do If This Happened To You? (must See)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |