Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,167 members, 7,838,991 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 12:07 PM

Office Happenings - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Office Happenings (4914 Views)

True Life Crazy Happenings!!! / Bizzare Happenings In My Room!!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Go Down)

Re: Office Happenings by koolchicco: 9:01pm On Nov 14, 2010
Me kidnapper, ID angry
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 9:20pm On Nov 14, 2010
^hehhe see how frustration make u fine , chai i supose dey frustrate u evryday
come joor , i jus dey gingerfy u , c as u do face like okoro grin grin grin grin
Re: Office Happenings by koolchicco: 9:25pm On Nov 14, 2010
hehehe I bet u like frustrating pipo right, hope am not on ur list today oh? grin

BTW, I like the colour of ur top wink
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 9:29pm On Nov 14, 2010
haha which top , emere , wetin u see
how u no i wear cloth sef , i like how i was naturally born u no wink grin grin grin grin
Re: Office Happenings by koolchicco: 9:40pm On Nov 14, 2010
haha ID, I am omnipresence u know?. u still wonder how I knw what u wearing? I doubt much! grin
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 9:45pm On Nov 14, 2010
hehe , u sumtin else i tell ya
btwn ur prof pic is disturbing ewwwh , dat rod no ripe sef it looks stale
sey na oyinbo get am
Re: Office Happenings by koolchicco: 9:47pm On Nov 14, 2010
Nope, which oyibo? Nah! lol I go tell u who get 'am later. btw how ripe do u want it? grin
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 10:19pm On Nov 14, 2010
hehe live me joor normal ripe na , d same ripeness my sweetheart element got na
Re: Office Happenings by koolchicco: 10:29pm On Nov 14, 2010
hahaha OK in that case I need a picksure of element's ripeness to compare wit. . . grin
Re: Office Happenings by ElementG(m): 5:19am On Nov 15, 2010
for where? una two don miss road cheesy cheesy
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 6:56am On Nov 15, 2010
Flirts
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 10:18am On Nov 15, 2010
^sharrap
da leru of a something angry angry angry
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 11:26am On Nov 15, 2010
*covers nose*

*Spits*
Re: Office Happenings by Lolabbey: 1:22pm On Nov 15, 2010
*whas apenin hre?*, * leaves red in disgust*, buhahahahahahaahah,lmao
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 1:25pm On Nov 15, 2010
Wetin dey amuse dis one
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 1:31pm On Nov 15, 2010
^ask am abeg oo , abbey wetin dey scratch ur body
Re: Office Happenings by Lolabbey: 1:34pm On Nov 15, 2010
studio na me u n ur boyi dey flo tok bah? tongue
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 1:37pm On Nov 15, 2010
Lolabey
My name no heavy u to call?

small small children of nowadays sef
Re: Office Happenings by ElementG(m): 4:39pm On Nov 16, 2010
Stud dis ur swaggs no be small one oooo grin grin grin
Re: Office Happenings by tanimz(f): 5:43pm On Nov 16, 2010
Nice joke Element! grin grin grin
Re: Office Happenings by ElementG(m): 5:52pm On Nov 16, 2010
so u just dey see am, hmm. o ga oooo undecided undecided undecided
Re: Office Happenings by tanimz(f): 5:52pm On Nov 16, 2010
Wetin? angry
Re: Office Happenings by ElementG(m): 5:55pm On Nov 16, 2010
Taz i gotta tell u d truth girl, u got issues honestly undecided undecided undecided
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 6:29pm On Nov 16, 2010
Chei
Re: Office Happenings by ElementG(m): 7:05pm On Nov 16, 2010
Stud, no whyne d girl na angry angry cheesy cheesy cheesy grin grin grin
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 8:29pm On Nov 16, 2010
lol
Re: Office Happenings by ElementG(m): 8:42pm On Nov 16, 2010
see ur mouth like lol, anyway if Taz catch u, no call my name ooo grin grin grin
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 9:02pm On Nov 16, 2010
No make me laugh abeg

Call better person name jor
Re: Office Happenings by tanimz(f): 11:09pm On Nov 16, 2010
Element G:

Taz i gotta tell u d truth girl, u got issues honestly undecided undecided undecided

Thanks for pointing that out. You just confirmed that you are a liar. Mschew angry

Studio CFR:

No make me laugh abeg

Call better person name jor

Crayfish, you opened that gutter you call a mouth in an attempt to insult me, shey? angry angry

Ori e fokasibe, olori bi to opolo. angry
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 3:56am On Nov 17, 2010
I no get your time again
As u can see, i don step up.

omo iranu
Mtchew
Re: Office Happenings by ElementG(m): 10:55am On Nov 17, 2010
@taz wat a shame so u can still open dat ur mouth to talk. stud u get mouth jor beta person
Re: Office Happenings by ElementG(m): 10:58am On Nov 17, 2010
@taz wat a shame so u can still open dat ur mouth to talk.  @stud u get mouth jor beta person

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8)

Who Mess??? (A Short Story) / Funny Pictures To Spice Your Day / PDP Youths Taking Aye Dee To Airport After The Debate.(picture)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.