Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,012 members, 7,838,538 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 03:27 AM

Office Happenings - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Office Happenings (4910 Views)

True Life Crazy Happenings!!! / Bizzare Happenings In My Room!!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Go Down)

Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 6:24pm On Nov 18, 2010
^gerrawway joor , write am first ,if he gbemu report am 2 me
deal cool cool cool
Re: Office Happenings by tanimz(f): 6:25pm On Nov 18, 2010
Studio CFR:

@Tanimz
Wetin i talk wrong dia

Sey element na yo husband?

No judge go sentence me cuz of dat na

What god has joined together, let no man put assunder.

Fimile

And who tell you say Element be my husband?
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 6:34pm On Nov 18, 2010
Idowu
Mo sori gan mehn

Mi o le kirun lori third mainland bridge

Life too sweet and i'm too young to die

Make your honet Element understand u well by knowing when to make u feel like a real woman.

When to give u what u want and when u want am.


Forgive me please.





@Tanimz
U dey deny your husband?
Good girl - gone bad
Re: Office Happenings by tanimz(f): 6:35pm On Nov 18, 2010
Studio, see as you dey contradict yourself.

No be you call Element Idowu husband?
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 6:44pm On Nov 18, 2010
@:stud
ki la bere , ki len so
eh yago lona jo tseew angry angry angry
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 6:59pm On Nov 18, 2010
No be my fault
Re: Office Happenings by tanimz(f): 7:00pm On Nov 18, 2010
Shior.
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 7:02pm On Nov 18, 2010
Dake jor
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 11:47pm On Nov 18, 2010
Ok
ID expect your own tomorow

I'm done with tanimz
I wan step up
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 11:48pm On Nov 18, 2010
dats berra cheesy cheesy
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 11:52pm On Nov 18, 2010
I want u to be happy dear

lol
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 11:53pm On Nov 18, 2010
awwh , norin do u wink cheesy cheesy
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 12:05am On Nov 19, 2010
U to dear
I like your swaggs

I go like u to help me teach Terry G some swaggs

Cuz the guy no get shame with all dat nonsense him dey sing
And even still dey call himself

GINGER THE GINGER

AND SWAGGER THE SWAGGER.

that guy be fake
Re: Office Happenings by Idowuogbo(f): 2:28am On Nov 19, 2010
d guy dey my begginer school na , no worri he go soon dey make sense wiv hin collabo grin grin
Re: Office Happenings by ElementG(m): 2:59am On Nov 19, 2010
Make una free d guy na cheesy
Re: Office Happenings by tanimz(f): 4:30am On Nov 19, 2010
Studio, you well so?
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 5:29am On Nov 19, 2010
My name dey echo for your ear anywhere u?
When u enter nland na studio name u dey first halla

Are u in loff?

(No ofience)
Re: Office Happenings by ElementG(m): 10:02am On Nov 19, 2010
Stud i knew it, both of u are purposely and invisibly hitting on each other
hmm, true love like paloma and diego grin grin
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 10:34am On Nov 19, 2010
I dont know what u are talking about
Hard Tough Guy
Re: Office Happenings by ElementG(m): 10:39am On Nov 19, 2010
shut up and stop pretending cheesy cheesy cheesy
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 10:43am On Nov 19, 2010
I ain't granting no more interview' till u fully recovered

(No ofience)
Re: Office Happenings by ElementG(m): 10:50am On Nov 19, 2010
mumu, u are scared or admitting ur love for her grin grin grin
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 10:52am On Nov 19, 2010
Ooops!
Re: Office Happenings by ElementG(m): 11:30am On Nov 19, 2010
y are u oopsing, talk jor cheesy cheesy
Re: Office Happenings by tanimz(f): 2:27pm On Nov 19, 2010
Studio CFR:

My name dey echo for your ear anywhere u?
When u enter nland na studio name u dey first halla

Are u in loff?

(No ofience)

Bonga fish, why you just like to dey feel like say you be better pessin?

Loff ko, hate ni. Oniranu oshi. angry

Element, abeg respect yourself.
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 2:33pm On Nov 19, 2010
Ode u don show

How market?
Re: Office Happenings by tanimz(f): 2:34pm On Nov 19, 2010
Pessin dey come buy you very soon to make soup with Bonga fish. Prepare yaself. cool
Re: Office Happenings by ElementG(m): 2:35pm On Nov 19, 2010
Taz how far
Re: Office Happenings by tanimz(f): 2:36pm On Nov 19, 2010
I dey jare, you nko? cool
Re: Office Happenings by StudioCFR(m): 2:36pm On Nov 19, 2010
Lol
Just like dat?

U hate me dont u?
Re: Office Happenings by ElementG(m): 2:39pm On Nov 19, 2010
I dey jor cheesy cheesy cheesy
Re: Office Happenings by tanimz(f): 2:41pm On Nov 19, 2010
Studio, I don't. I don't know how many times I've answered that question. Why you just like to dey bother me with that question? undecided

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8)

My Bornday / Greedy Pikin / Sexy Baatein

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.