Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,151 members, 7,821,924 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 09:53 PM

For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb (47387 Views)

Share Your Mummy G.O 'Going To Hell' Memes / Just For Fun: English Vs Pidgin / Just For Fun!!! Abeg Who Mumu Pass? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nobody: 9:35pm On Nov 06, 2019
pocohantas:
Hustle, make your pikin no go this school
grin

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by DameB(f): 9:35pm On Nov 06, 2019
Kvngfrosh:
Hustle ooo make yr child nr go vomit garri fr class

grin grin grin lol
Abeg wetin he go dey vomit for class when your hustle don pay?

3 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by rightchic(f): 9:35pm On Nov 06, 2019
Lol
Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by michaellovaldo(m): 9:35pm On Nov 06, 2019
Hustle ooo make ur ex no go splash u water for body with hin car smiley grin

2 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nobody: 9:36pm On Nov 06, 2019
ladyGKilaBCrueD:
We don’t wanna hearrit
I dropped it on your head already
Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by oppybouy(m): 9:36pm On Nov 06, 2019
Hustle o, so you no go Dey shout ‘o por’ when your mates Dey flex

5 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Hephzibahdrycle: 9:36pm On Nov 06, 2019
Hustle o, so that you can patronize Hephzibah Laundry and dry cleaning services. grin cheesy wink

5 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by FengChui(m): 9:36pm On Nov 06, 2019
Hustle o, make your friends no tell you to take bike say space don finish inside car.

23 Likes 3 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Dbiz1111(m): 9:36pm On Nov 06, 2019
grin cheesy grin
This tread just made my day. cheesy grin

9 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nobody: 9:36pm On Nov 06, 2019
Nadison1311:
Hahaha.. Hustle ooooo so u no go come dey quote pesin weh dey talk Hustle oh
hustle o, so that u no go dey do wetin u dey tell person make he no do

4 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Stephenomozzy(m): 9:36pm On Nov 06, 2019
Hustle!

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by southsouthking(m): 9:37pm On Nov 06, 2019
My brother HUSTLE o make your own guy man no go invite you go Lagos come loose guard you for street o for where you never visit once.

My brother HUSTLE o make Dem no go use your teeth do drink opener o for FAMILY MEETING.

My brother HUSTLE o make your pickin breath e first Breath for overseas o

FINALLY

My brother HUSTLE o make another guy man no go use TINTED GLASS MOTOR CARRY YOUR GIRL FRIEND PASS YOU O, come still dey laugh you join am.

5 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by ovieigho(m): 9:37pm On Nov 06, 2019
Hussle oo.. make you no con dey use Kenya visa do prayer point for church grin

16 Likes 2 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by 2kurupt(m): 9:37pm On Nov 06, 2019
SaintHilary:
There's no doubt in today's Nigeria, We all have to "HUSTLE" one way or the other.

So For Fun, My Brother;

Hustle o Mey dem no use tinted glass carry your babe pass you

Hustle o, mk your charger no fess u blow

Hustle o, mk Shoprite no be like USA for ur pikin eye

Feel free to Add yours...

I don laff my belle tear. That phase "hustle o" always crack me up grin

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by xcelentattitude(m): 9:37pm On Nov 06, 2019
Hustle o, make you no get time come dey read the nonsense posts wey dey make FP for nairaland these days undecided

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by soleexx(m): 9:37pm On Nov 06, 2019
Hustle make your children no type Hustle o

3 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by chelseamann(m): 9:37pm On Nov 06, 2019
My brother Hustler oo make them no use ur pikin act witch for school..Destalker

Hustle make them no use your teeth do opener for family meeting

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by 1shortblackboy: 9:37pm On Nov 06, 2019
Hustle o make SARS no raid area do mass arrest leave u
Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Jasen1(m): 9:37pm On Nov 06, 2019
Hustle o
Make them no use tinted car carry your babe pass you while you de gym for 6packs

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by ibawon(m): 9:37pm On Nov 06, 2019
Hustle ooo make your iPhone no get finger print!

7 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Yomite22(m): 9:38pm On Nov 06, 2019
Hustle oo make efcc no go dey investigate the root cause of your poverty grin

11 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by shakaranews: 9:38pm On Nov 06, 2019
Hustle O, make dem no say make you get up from chair make your rich younger brother sit for family meeting.

Meanwhile, Watch shocking untold story of Mark Angel and his little prodigies below

https://www.youtube.com/watch?v=PTuDW2QoKCI

2 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by dingdung: 9:38pm On Nov 06, 2019
Hustle o,make your children nor they gossip your matter

3 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by ayovenice(m): 9:38pm On Nov 06, 2019
Hustle o... Make your shirt no dey roll reach your back....

2 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nobody: 9:38pm On Nov 06, 2019
Elvinho2244:
My brother::;
HUSTLE O, make you no go dey shout HUSTLE..

HUSTLE O, make them no tell you for party say, rice dey, but meat don finish...

My people we gats HUSTLE O, make we no dey nairaland dey type our best line of HUSTLE ...

grin grin grin grin grin

Meat dey always remain for the real ”guests”.

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by ThompsonJoo: 9:38pm On Nov 06, 2019
Hustle o make EFCC no pack all d boys for your compound leave you.

5 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by iAmViper(m): 9:38pm On Nov 06, 2019
Hustle o mk u no wear ADIEU PAPA Go club
hustle o make dem no go dey tell u saY GUY MA CAR DON FULL ENTA TAXI

11 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by LesbianBoy(m): 9:38pm On Nov 06, 2019
Hustle oooo

Make babes dey rush you grin grin grin grin

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nobody: 9:39pm On Nov 06, 2019
Hustleooooo. Make you no com dey queue for politicians doormouth, dey fight on top bowl of rice

2 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Akanoaaa(m): 9:39pm On Nov 06, 2019
Hustle o make shoprite no come be like Paris for ur daughter face.
Hustle o make ur daughter no come dey shout ENU GBE up-and-down

5 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by phantom(m): 9:39pm On Nov 06, 2019
Hustle o! Make EFCC no come your compound pack everybody leave you...lol

2 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by ThompsonJoo: 9:39pm On Nov 06, 2019
Hustle o mk person no c u tell u say "as I see the shirt I know say na u"

43 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Police Searching Santa Claus For Bomb / Hillarious Chat Between An Mtn Customer Care And An Angry Mtn User (pic Included / Michael Jackson Look-alike Spotted In Akwa Ibom

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.