Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,250 members, 7,815,377 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:24 AM

Proverbs From The Streets Of Warri - Culture (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Proverbs From The Streets Of Warri (43872 Views)

Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Masquerade Unmasks Himself, Pleads For Money On The Streets Of Owerri / Lovely New Look Of Hope, Boy Said To Be A Witch & Left To Die On Streets Of Eket (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Nobody: 9:00pm On Dec 21, 2019
Agbero wey kinkana no dey shack, Neva go sapele water party
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by stanech: 9:00pm On Dec 21, 2019
Bullet wey meet facecap no be warning
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by tck2000(m): 9:49pm On Dec 21, 2019
paulsibility:
Person wey mad man kill him mama. If he see mechanic na run, e go dey run.
Lol
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by ikorodureporta: 10:34pm On Dec 21, 2019
cheesy

Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Belleful: 11:44pm On Dec 21, 2019
many of d yanics no join self. real warri pikin no day use all dis unknown proverbs day flo. wen real warri jam he fellow warri guy tell an say oboy comot eye for sodier man salary, he go get the message

1 Like

Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Raymeg7(m): 11:51pm On Dec 21, 2019
Davash222:
Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep for night.
hahahahah u don spoil, u see say na only ur own get highest like
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by backbone503(m): 11:54pm On Dec 21, 2019
1. Fine girl wer nor get sense, na her toto go suffer am
2. Na 'bad as e bad' dey make rat chop pepper
3. Dem nor dey advise person wer normal to comot for sun.
4. Poor man pikin yam no dey ever burn for fire.
5. Spit wer too tay for mouth dey turn water.
6. 'Go bring' different from 'go find come'.
7. Pikin wer wash hand clean dey eat with big people
8. Cow wer nor get tail na God dey help am pursue fly
9. Farmer wer tie corn for waist na age mate with fowl.
10. Farmer wer plant corn for roadside and man wer marry fine wife get the same wahala.

3 Likes

Re: Proverbs From The Streets Of Warri by rotwailler(m): 11:56pm On Dec 21, 2019
Who dey cry for rain dey fool himself angry
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Wronggee(m): 12:00am On Dec 22, 2019
Na warri get yarns and rough character & voltage grin grin grin
Ejjis:
MAKE ASK UNA QUESTION....NA ONLY WARRI DEY SPEAK PIGIN ENGLISH FOR NAIJA

Goat wey plenty people get na hungry dey kill am...
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Marvin5995: 12:00am On Dec 22, 2019
Pikin wey dem carry put for back nor know say road far

If your own dey for where rain dey fall you suppose to know say rain boot nor slippers

Eye wet dey cry na him dey see road pass.
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Ekpekus(m): 12:34am On Dec 22, 2019
Jaguda get Oga
Threatening na water, action na blood
I get am before nor be property
Mugu fall, guyman wack
Shoe get size and okrika get quality
Belle big nor mean say you get money
Belle nor be show glass
Pikin fit play with Mama breast but nor go try am with him papa blockos

Make I hang boot here first

2 Likes

Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Samotobor1(m): 3:14am On Dec 22, 2019
Na strong eye dem take dey leave for township if not na village you go see yourself..
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by danny1111: 3:57am On Dec 22, 2019
No matter how much Caterpillar deer reach, them nor dey carry am go party

1 Like

Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Electricals: 5:45am On Dec 22, 2019
Rapmoney:
Who come be dis one?



Don't you people have l as language over there I would Warri?

Why claiming pidgin English?

Every West African countries have their own pidgin English and you're here claiming that of Nigeria as yours.
I grew up in Abuja, I have been at speaking pidgin for all my life.
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Gblazzz(m): 6:23am On Dec 22, 2019
1. No food for lazy man, no be for pikin wey him mama dey sell mama put.





2. Chop this man money, Chop this man money, na so ashawo dey take start.





3. Woman wey dey run hold her breast wetin dey pursue am no serious.





4. I'm not in the mood, I'm not in the mood, na him dey bring another girl 4 house.
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Presius(m): 6:30am On Dec 22, 2019
no too gum body, because instagram fresh no mean say e get money.
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by WrathOfHadez(m): 8:22am On Dec 22, 2019
Malawian:
Na who never see problem dey use english pray grin grin
for those who use pidgin as their first language.
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by sapeleboi(m): 8:37am On Dec 22, 2019
leg wen match teto go see touch grand
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Neroiam(m): 8:50am On Dec 22, 2019
Monkey strong monkey strong, na cos tree near tree

The patient dog, na hunger go keel am
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Jethman: 10:33am On Dec 22, 2019
Monkey smart, na because tree near each other.
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by josh25(m): 12:39pm On Dec 22, 2019
Escort Me, Escort Me Na So Slave Trade Start..

Na from Clap na e Dey Enter Dance..

I No follow, I No follow for police Station you go still Pay Money For Fuel..
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by oloriooko(m): 1:35pm On Dec 22, 2019
Olosho die, private part rest grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by FRANKOSKI(m): 9:57pm On Dec 22, 2019
Kill me, shoot me.... All die na die.
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by FRANKOSKI(m): 9:59pm On Dec 22, 2019
PERSON WEY FIRE DE BURN HIS HOUSE NO DE PURSUE RAT. !
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Sniper101(m): 10:29pm On Dec 22, 2019
I begin like Warri slangs from when I listened Motivation by Victor AD and some other Erigga songs

"pikin wey dey find party rice nor suppose to fear dance"

"if e nor dey, e nor dey. who naked nor dey put hand for pocket"

"u nor fit piss on my back, dey tell me say rain dey fall"

"who go better, go better. na just time"

"a great fool is always ungrateful"


And the other one one guy here mentioned...
"Pastor wen dey pray for mad man nor dey close eye" ........diswan mad oooh .....ha ha ha
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Arabs999: 11:38pm On Dec 22, 2019
Davash222:
Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep for night.

Na sooo..
And no matter how much u nack her kpekus, she go bear am...
...
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Dozie32(m): 8:27pm On Dec 23, 2019
Wronggee:
dem left ear quote author=Dozie32 post=85105849]Warri!! Their fada!!!

Lol grin grin :DI dey tell you ooo baba
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Godsfavour78: 3:27am On Dec 25, 2019
Equity15:
1. because goat na your friend no mean say e no go chop your yam.(bestie)
2. na fence wey fall nai him make Goat climb ontop take selfie.
3. if dog bite you once, the dog dey mad. if the dog bite you twice, you dey mad.
4. lion wey no know book, na monkey he dey ask answer for exam hall.
5. say person die for accident no mean say we no go drive motor again.
6. say music go end no mean say we no go play am(love).
7. fire wey burn goat bear bear, na him face be the target.
8. person wey get plenty choice, na the same with person wey no get choice.
them plenty jawe...next time
Yoruba guy see your dry warri proverbs
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Equity15(m): 12:37pm On Dec 25, 2019
Godsfavour78:
Yoruba guy see your dry warri proverbs
lol..I no say na warri proverb oh..just general proverb and I no be Yoruba oh
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by bomsybomsy(m): 9:53am On Dec 31, 2019
1.Get a little container with a cover or let me simply put it,get a used EYE DROP bottle(WASH inside to clean all the liquid in it).

2.Then boil a little water (half a cup is OK)..

3.wait for the water to cool down(the water is boiled so it will kill all bacteria in it).pls note that it is mandatory you boil the water.

4.pour the cooled water into your little eye drop empty bottle...

5.Then cut three of your BITTER COLA into pieces then gently drop them into the same bottle with the boiled-cooled water...

6.cover it nicely then keep it in a room temperature for 3 good days without touching it.

7.on the 3rd day, shake it very well then use it as an EYE DROP..

use it 2 or 3 times a day..

NB:ON THE FIRST DAY,YOUR EYE MAY TURN RED AND ITCHING A LITTLE,you must not panic,it is actually cleaning all the dirt on your eye.. Within few days,you won't see it again..

Also.do not cover the tip of the water drop with your hands(so that you don't contaminate the bottle with a bacteria)..

Always make sure your drop tip is clean and save..

If you have GLAUCOMA, use it for 30-60 days and it will go..

If you have MYOPIA,use it for 21-30 days and you will see clearly...

Any eye related problem which has been putting you on glasses will go within 21-90 days.
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by bomsybomsy(m): 9:54am On Dec 31, 2019
No subject can be sure to cause so much contention among Christian today as that of tithing. In the Bible we saw Abraham as the man to pay tithe, to the King of Salem,Genesis 14 vs 18-20. In the book of Leviticus and Deuteronomy Moses told Israelite to bring tithe,In the book Malachi 3 vs 10 God told Israelite to bring in to his house and He will open the window of Heaven and pour them blessing.

In the new testament, Jesus mention tithe once, in the book of Matthew 23 vs 23, the writer of Hebrew said something about it, Heb 7 vs 1 to end. I heard Bishop David Oyedepo said, if you don't pay tithe you are robbing God and you under curse, quoted Malachi 3 vs 8-9.

I heard a popular America pastor Creflo Dollar said, if you don't pay tithe you are not under cures, because we are under the grace, he quoted the book of Romans, but the question is should believers tithe in the new testament, lets read what some Pentecostal pastors are saying.

1.Pastor Sam Adeyemi. Sam Adeyemi is th founder and president of Daystar Christian Center, he said that God did not tell anybody to pay tithe, if you are paying it, it is because you chose to do, it is not compulsory.

2.Pastor Sunday Adelaja, Sunday Adelaja is the founder and president of The Embassy of the Blessed Kingdom of for all Nations. He said he does not collect Tithe from his member because it is not Biblical.

3.Pastor Gabriel Uka, Gabriel Uka is the founder and president of Praise Assembly. He said that Tithing is not for new testament believers .

4.Pastor John Wada. John Wada is the founder and president of Jesus Deliverance Ministries. He does not collect tithe from his members, he said tithing has ended in the Old testament.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Historical Pix; Picture Of Christmas Celebration In Badagry, 1923 / How Adamawa Governor Sat In Atiku's House (Photo) / How I Will Rule My Kingdom — 17 Yr Old Delta King

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.