₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,571 members, 8,446,080 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 05:07 AM

Toggle theme

Hey! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcHey! (848 Views)

1 Reply (Go Down)

Hey! by Nicols(op): 3:11pm On Nov 30, 2010
E get this particular restaurant wey I dey chop for VI, e get one oyinbo wey dey always com chop there too. Any time dis oyinbo chop finish he go shout "HEY", so I wonder wetin dey make am shout, I decide to chop wetin the oyinbo dey always chop so I go shout too.

When I reach the restaurant last week friday,I order wetin the man dey chop. They tell me say na chicken and red wine, so I chop am, but I no shout, I collect xtra plate, but still I no still shout. Na then I just vex ask for my bill.The waiter tell me say one plate of chicken na N35,000 & red wine na N25,000 then the extra plate na N20,000 na then I shout heyyyyyyyyyy! heyyyyyyyyyyyy!! heyyyyyyyyyyyyyyyyy!!!
Re: Hey! by Dyt(f): 3:53pm On Nov 30, 2010
Efpmk oooooooooooooooo
Re: Hey! by StudioCFR(m): 3:56pm On Nov 30, 2010
English please
Re: Hey! by Dyt(f): 4:10pm On Nov 30, 2010
Erin fe pa mi ku ooooooooooo
ye mo ge ooooooo
mo shubu yakata
ye ye ye ye ye
Re: Hey! by angelz(f): 4:23pm On Nov 30, 2010
e mo wolu o.
wahala dey
o jigbi jigbi o.
@ Studio cfr. duro de mi o
mo nbo.
Re: Hey! by angelz(f): 4:29pm On Nov 30, 2010
come to think of it,
na by force make d oyinbo man chop the food?
which kain yeye hey him dey shout after he don enjoy himself?
he no fit eat anoda food?
if na me see dey shout like dat, l go just wosala am.
yeye dey smell
Re: Hey! by StudioCFR(m): 4:30pm On Nov 30, 2010
lol
Kilensa'fun?


Dyt
Ba wo ni o

Jo ma shubu o lol
Re: Hey! by Dyt(f): 4:58pm On Nov 30, 2010
Ye ye ye ye ye
orimi oooooooo
Re: Hey! by StudioCFR(m): 5:02pm On Nov 30, 2010
Ire akari
Re: Hey! by Dyt(f): 5:09pm On Nov 30, 2010
Wetin u dey do wey ire makari
u don tk blue ewedu 2day again abi?
BTW i think i miss u
still laughin @ d joke
coughin
Re: Hey! by StudioCFR(m): 5:10pm On Nov 30, 2010
u miss me ke?

I dey everywhere for nairaland na - lol

How u dey dear?
Re: Hey! by Dyt(f): 5:15pm On Nov 30, 2010
Studio oooooooo
studio ooooooooo
studio ooooooooo
studio oooooooooo
studio ooooooo
meet me in d rm na
i don miss dose styles
Re: Hey! by StudioCFR(m): 5:20pm On Nov 30, 2010
U don cure yo waist pain?
Re: Hey! by Dyt(f): 5:23pm On Nov 30, 2010
Mayb i need it cracked by u
its bn a long long long long tym bom bom
now dont hesitate 2 give it 2 me
meet me in d rm
n i mean ryt now
*peeps 2 c if d mods r nt arnd,we goin off topic bom bom*
laughin @ joke
ha ha ha ha ha ha ha
ho ho ho ho ho
egbami oooooooo
Re: Hey! by MizCutie(f): 6:13pm On Nov 30, 2010
wetin dey make evrybody laf,
@poster, sorry e no funny at all,
Re: Hey! by liaslo1(m): 7:31pm On Nov 30, 2010
;d ;d
Re: Hey! by StudioCFR(m): 7:47pm On Nov 30, 2010
Hey!
Dyt

No make me rough handle oh

If u make my thing vex, na body go tell u by the time i don finish with u.
Re: Hey! by Dyt(f): 8:04pm On Nov 30, 2010
Bring it on bom bom
Re: Hey! by EfemenaXY: 8:12pm On Nov 30, 2010
Nicols:
E get this particular restaurant wey I dey chop for VI, e get one oyinbo wey dey always com chop there too. Any time dis oyinbo chop finish he go shout "HEY", so I wonder wetin dey make am shout, I decide to chop wetin the oyinbo dey always chop so I go shout too.

When I reach the restaurant last week friday,I order wetin the man dey chop. They tell me say na chicken and red wine, so I chop am, but I no shout, I collect xtra plate, but still I no still shout. Na then I just vex ask for my bill.The waiter tell me say one plate of chicken na N35,000 & red wine na N25,000 then the extra plate na N20,000 na then I shout heyyyyyyyyyy! heyyyyyyyyyyyy!! heyyyyyyyyyyyyyyyyy!!!
N90,000 for a meal?? shocked shocked shocked shocked

Na diamond encrusted cutlery dem use?

abeg, e reach to shout jor - make I join them too. . .

HEYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYY!!!! tongue tongue tongue

grin grin grin grin grin

Nice 1 @poster - I like it cheesy cheesy
Re: Hey! by StudioCFR(m): 9:25pm On Nov 30, 2010
Hey!
Dyt

i no dey do the thing with small small pikin dem

Cuz na punishable offence - (statutory rape)

I'm A law abiding citizen - and as a celebrity, i no want wetin go spoil my image.

Papparazy(s) dey follow me anywhere i glo.
Re: Hey! by cbase: 10:20pm On Nov 30, 2010
good talk. Dyt na pikin oo.
Lespect ur cereblity rife oo
Re: Hey! by Dyt(f): 10:24pm On Nov 30, 2010
Can u imagine dat
me?
A whole me
i don suffer o
mk una wait 4 me
Re: Hey! by cbase: 10:27pm On Nov 30, 2010
go comot ur bra jor, come back here and lets see how much u've grown
Re: Hey! by Kunbee: 10:28pm On Nov 30, 2010
Vi ko marina ni

Abi u go chop amala for shitta and iya Kuburu say ur bill na N500


When you order all the pomo wey dey her pot, oniro
1 Reply

Hey peepz come and see the hottest joke everHey Guys. I'm BackHey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet234

She's On The Roof:Got Forbit!Lol