Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,875 members, 7,817,575 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:43 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (1979) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2342377 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1976) (1977) (1978) (1979) (1980) (1981) (1982) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Carbon2Oxide: 11:27pm On Jul 04, 2020
3 odds SUNDAY


JQSE8
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:27pm On Jul 04, 2020
kaycee125:
Audio
Lol
You know wetin dey?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:28pm On Jul 04, 2020
numberonecytyzen:

Be like sey you de vex this night.
I no vex bro.I dey serious.When everything settle I go share my own crumbs but as for now I dey in need of am.Bate scatter many diff games wey suppose come.Next time I go dey split teams wella.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Angelparadise: 11:28pm On Jul 04, 2020
brainz360:


Nop. That's chicken change. I'll allow it play. If it cut, fine.
Congrats in advance I pray it all greens .
God using ndlife to bless someone.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lhimeet(m): 11:29pm On Jul 04, 2020
Ndlife ... Another good cashout.

Utilize this rare opportunity well. I wish you more green.
smiley

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FuckloveJnr: 11:29pm On Jul 04, 2020
ndlife:

Una no go kill me with laugh this night
Ndidi abeg I go kill myself if you no send my package give me. I be only son abeg cry cry cry cry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 11:30pm On Jul 04, 2020
Nothing do you. Laugh of a boss
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:30pm On Jul 04, 2020
numberonecytyzen:

Lol
You know wetin dey?
Leave am he dey fear say person go soon pass him level.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:30pm On Jul 04, 2020
Xanslyte:

I no vex bro.I dey serious.When everything settle I go share my own crumbs but as for now I dey in need of am.Bate scatter many diff games wey suppose come.Next time I go dey split teams wella.
GL bruv.
GL.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FuckloveJnr: 11:31pm On Jul 04, 2020
Sniper4real:
Nothing do you. Laugh of a boss
Do you really mean I'm a boss? Thanks for the compliment cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:31pm On Jul 04, 2020
Ewuhausa1:
EwuGambia is coming for you
Abeg ooh help me beg am.Abeg I no get strength to fight this night.Na ndlife case I still dey follow ooh.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by skylane: 11:32pm On Jul 04, 2020
ndlife:
Una no go kill me with laugh this night
baba me be second to quote you fa
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:32pm On Jul 04, 2020
numberonecytyzen:

GL bruv.
GL.
Thanks bro.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:32pm On Jul 04, 2020
Xanslyte:

Leave am he dey fear say person go soon pass him level.
Lol?
Which level?
gringrin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 11:33pm On Jul 04, 2020
FuckloveJnr:
Do you really mean I'm a boss? Thanks for the compliment cool

Yea. Boss of crumb nation
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2020
Xanslyte:

Abeg ooh help me beg am.Abeg I no get strength to fight this night.Na ndlife case I still dey follow ooh.
You better remove that Ewu meme
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ndlife: 11:34pm On Jul 04, 2020
skylane:
baba me be second to quote you fa
I say quote with betId not just quote
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:34pm On Jul 04, 2020
Sniper4real:


Yea. Boss of crumb nation

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ndlife: 11:34pm On Jul 04, 2020
FuckloveJnr:
Ndidi abeg I go kill myself if you no send my package give me. I be only son abeg cry cry cry cry
Na 900 remain 4 my account
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 2dice01: 11:35pm On Jul 04, 2020
WHITELIGHTER:


Can u see Liverpool and city games tomorrow? Tasty odds esp for Liverpool v Villa
Yes Juicy

Why most matches are playing under in most option is because of fatigue and no Real Crowd

You can check matches before corona virus
Tottenham vs Burnley can give you up to over 113
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FuckloveJnr: 11:35pm On Jul 04, 2020
I will share something if this coupon clicks. Only barca remaining. I need your prayers guys. Can the coupon sail?
cool

B927TPQSSPZSTS-1914510

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 11:35pm On Jul 04, 2020
ndlife:
I say quote with betId not just quote
kaii see oportuinity wasted.
How i wish i fit replace him.
Anyway
1593000 spdinho60
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:35pm On Jul 04, 2020
Ewuhausa1:
You better remove that Ewu meme
Ok sir.At your command sir.Im a cow I'm a cow mooh.Everybody wash out. Cow get meat goat no get anything.Na him I dey hear now now abeg make Ewu Gambia no come for me.

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 2dice01: 11:36pm On Jul 04, 2020
WHITELIGHTER:

Arsenal un104.5 loading. On 31 at HT
Green cheesy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FuckloveJnr: 11:36pm On Jul 04, 2020
ndlife:

Na 900 remain 4 my account
Drop am for me. I go appreciate my brother cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:37pm On Jul 04, 2020
After a stressful day and a stressful week, what better place to cool off than here?
My 2cents.
Go hustle. No dey wait for give away.
Like play like play, this year go finish.
I've seen a lot of stuff here and I'm like damn!!! Go find money oooh. Make you no go call your pikin age Bros .

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:37pm On Jul 04, 2020
Xanslyte:

E never come.If e don come shey I go dey hustle crumbs this night.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 11:37pm On Jul 04, 2020
FuckloveJnr:
Drop am for me. I go appreciate my brother cool

Shey e no go bet again nih. Ahah
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by skylane: 11:38pm On Jul 04, 2020
ndlife:

I say quote with betId not just quote
nomfanelo 3308343 no vex I quote mistakenly send before sending my id
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by EwuGambia: 11:38pm On Jul 04, 2020
Xanslyte:

E never come.If e don come shey I go dey hustle crumbs this night.

Which kyn wahala be this...
Who be this wan?

4 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 11:38pm On Jul 04, 2020
2dice01:
Yes Juicy

Why most matches are playing under in most option is because of fatigue and no Real Crowd

You can check matches before corona virus
Tottenham vs Burnley can give you up to over 113
even corners dx days na mostly under12.5 dey sup.
I want to work on it next time
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by wharlay23(m): 11:38pm On Jul 04, 2020
FuckloveJnr:
2k for 10 people cool
0035346556 olawoyin olawale adeola gtb

(1) (2) (3) ... (1976) (1977) (1978) (1979) (1980) (1981) (1982) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.