Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,136 members, 7,818,422 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 03:09 PM

Six Truths In Life - Jokes Etc (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Six Truths In Life (8985 Views)

7 Untold Truths About The Nigerian Music Industry / Hilarious: This Is The Hardest Ten Seconds In Life, Do You Agree Photo / What's The Worst Thing You Have Ever Done In Life? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (Reply) (Go Down)

Re: Six Truths In Life by Nelson6(m): 11:55am On Feb 04, 2011
buahhahahahhahahh grin grin grin grin grin grin

okay guys enuf of dis nonsense . , make una kiss and makeup lolz grin grin

but wait a min. , una no know say una don old for this embarassed grin grin grin una mates be grand fathers o
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 12:31pm On Feb 04, 2011
Studio CFR:

u be mumu yourself - u no only dey talk like one u look like one.
your Stupidity alone win grammy I.d.I.O.T. of the highest is you see person wey mumu pass you make you sue am oooo
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 3:39pm On Feb 04, 2011
bashy_demy:

your Stupidity alone win grammy I.d.I.O.T. of the highest is you see person wey mumu pass you make you sue am oooo


ol boy, i dey try quote you and the puter dey show me all your typo errors, i wan give u small work to do brother, read wetin u typed again and tell me if u make sense. big loser!


*sips moet*
Re: Six Truths In Life by Nelson6(m): 4:15pm On Feb 04, 2011
i like moet! sure say u no steal am? grin embarassed
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 4:18pm On Feb 04, 2011
ol boy, i dey try quote you and the puter dey show me all your typo errors, i wan give u small work to do brother, read wetin u[b] typed[/b] again and tell me if u make sense. big loser!

read wetin u typed
kettle callin pot black
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 4:27pm On Feb 04, 2011
@Studio/Eldav well your stupidity will let you understand what i mean so get a life and stop stalking me am a guy not a gay if you need a help get an application form at the nearest Zenith bank branch i go help you ok wretched boy like you mtcheww
Re: Six Truths In Life by Nelson6(m): 4:29pm On Feb 04, 2011
na bad thing say studio is in love wit u? grin
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 4:32pm On Feb 04, 2011
olboy see as haters dey escalate for here. , god pass una oh cool
Re: Six Truths In Life by Nelson6(m): 4:37pm On Feb 04, 2011
pray for deliverance, if dem no hate you, who dem go hate?? just pray grin
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 4:41pm On Feb 04, 2011
na only important people dey get enemy(s) na
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 4:44pm On Feb 04, 2011
and na the bad people dey get enemies pass so change your way
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 4:49pm On Feb 04, 2011
u talking from experience abi?
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 5:05pm On Feb 04, 2011
i have no enemies everyone around me like me
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 5:06pm On Feb 04, 2011
then why u come hate me?
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 5:31pm On Feb 04, 2011
i no hate you just you kind of a stubborn ghetto boy
Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 6:10pm On Feb 04, 2011
SHAKARA wetin u dey feel like//
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 9:44pm On Feb 04, 2011
he dey feel like Atifku
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 3:02pm On Feb 05, 2011
your spellings dey make me laugh,




no insult me as usual o
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 10:49am On Feb 06, 2011
Well the spelling represent Atiku but as him be thief nko


no worry i go insult you cos you don succumb
Re: Six Truths In Life by jbblues24(m): 4:23pm On May 31, 2019
After one look at this planet any visitor from outer space would say “I WANT TO SEE THE MANAGER.” cheesy

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (Reply)

The Most Funny Photos I Have Ever Come Across On Social Media. LOL / Compensation / Guinea Brocade

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.