Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,209 members, 7,953,773 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 05:24 AM

Our Coat Of Arm No Get Value Cos Na Foot Match E Be( Photo) - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Our Coat Of Arm No Get Value Cos Na Foot Match E Be( Photo) (371 Views)

Minimum Wage: We Must Cut Our Coat According To Our Clothes, Tinubu Tells Labour / COVID -19 :Jerry Mallo Foot-match Dispensers for Hand Washing / Akin Alabi Rejects Coat Of Arms Made By An Artist That 'Looks Like Winch' (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Our Coat Of Arm No Get Value Cos Na Foot Match E Be( Photo) by fasterwell(m): 4:45pm On Jan 30, 2020
Hello Guys

Abeg make una no vex or para for me because na wetin my mind tuk na im I dey transmit to una here.

I bin dey kpoor Oga Jona and Baba picture inside Aso Rock as dem dey waka dey go. Oga Jona na fyn guy while Baba too like swag.

But as I bin dey kpoor dis men na so my eye sight our Almighty Coat Of Arm as dem turn am to foot match oh.

Na so my mind com ask me sey weda ono be Naija Coat Of Arm be dis? Bros na wetin make we no dey move forward na cos our leaders dey match us for head nau.

My people abeg make una carry una church, mosque or shrine mind check dis tin very well oh because if na ordinary people dey do dis kine tin and one soldier wey no see joy com jam u were u dey match Naija Coat of arm ehn u go hearam well well oooooo

Re: Our Coat Of Arm No Get Value Cos Na Foot Match E Be( Photo) by dukeprince50: 5:04pm On Jan 30, 2020
You want them to draw ur face on the mat? Ona too like complain.
That is Aso rock, its natural everything should spell Nigeria.
I have seen an underwear that has CR7 face on it.
no be everything u go use create thread.
seun should start charging anyone opening threads

(1) (Reply)

80 Ghost Doctors, 39 Nurses Have Been Uncovered By Zamfara Health Board / Plateau: Senator Ignatius Longjan Is “dead” As Senate President Weeps / Insurgency: Buhari Is Still Popular And Accepted In Borno – Femi Adesina

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.