Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,729 members, 7,809,790 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 02:59 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 (396 Views)
COVID-19: FG Screening 19 Nigerian Firms' Claim On Cure And Treatment / Maurice Iwu: 'We Have Found Cure For Coronavirus' / Discover Conoravirus Vaccine, Get N36m - FG To Scientists (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 by chiefotota(m): 9:18pm On Mar 02, 2020 |
Prof. Maurice Iwu, di former Chairmo INEC, don dey ready to kollet di N36million wey we Minister of Science and Technology, Ogbonnaya Onu, promise to give any scientist wey fit discover cure for Coronavirus, base on se, Prof. Iwu, say he don discover cure for di world number 1 deadliest disease as of today. Prof. Iwu, wey be di oga at di top for Bioresources Institute of Nigeria, lead im guys wey dey run research tins, to go see Ogbonaya Onu and we Minister of Health, Dr. Osagie Ehanire today Monday for Abuja, he yarn dem say dem discover one medicine since 2015, wey dem sure se fit epp treat Coronavirus, he say wetin dem need now, na for Government to give dem support, so dat dem fit arrange di treatment to drugs for di Coronavirus. https://www.ototaspalmyjoint.com/prof-iwu-don-ready-to-kollet-fed-govt-n36m-base-on-di-cure-wey-he-discover-for-coronavirus/
|
Re: Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 by chatinent: 9:30pm On Mar 02, 2020 |
Your domain name is look and difficult to pronounce. 1 Like |
Re: Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 by dalass(f): 9:59pm On Mar 02, 2020 |
Really? Even our own government won't take this seriously at all.. |
(1) (Reply)
Coronavirus: Two Cases Recorded In Ghana / Republic Of South Africa Goes Into 21-day National Lockdown / President Trump Sent 4,000 Ventilators to state of New York
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |