Bubba - Jokes Etc (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Bubba (2043 Views)
| Re: Bubba by shakara4u(m): 3:33pm On Dec 31, 2010 |
she the cook, all her village pple the com her house for x-mass |
| Re: Bubba by shakara4u(m): 3:34pm On Dec 31, 2010 |
abi na new year sef? ![]() |
| Re: Bubba by Dafemo(op): 3:53pm On Dec 31, 2010 |
Lol |
| Re: Bubba by shakara4u(m): 4:14pm On Dec 31, 2010 |
u ma lol |
| Re: Bubba by Dafemo(op): 4:24pm On Dec 31, 2010 |
I no understand o |
| Re: Bubba by lysaa(f): 4:27pm On Dec 31, 2010 |
nor be today ur understanding coil ![]() . .pray make u nor enter 2011 like this o Me get power to cook?. .abegy, mad men for my street dey dance so i dey ginger dem up with claps. ![]() |
| Re: Bubba by Dafemo(op): 4:33pm On Dec 31, 2010 |
Lol I think sey you don ho party, abi you wan cook for me sef and plz pray for me |
| Re: Bubba by lysaa(f): 4:38pm On Dec 31, 2010 |
LOL, I go always pray for u. . make God bless u wella so when we meet again u nor go get B.P for me. ![]() |
| Re: Bubba by Dafemo(op): 4:55pm On Dec 31, 2010 |
Ba high bp I go get when I see you, my prayer for you is to be more like bubba |
| Re: Bubba by lysaa(f): 4:58pm On Dec 31, 2010 |
Bubba is bubba, e nor get comperative or superlative. lol |
| Re: Bubba by Dafemo(op): 5:07pm On Dec 31, 2010 |
You no 1 popular reach bubba |
| Re: Bubba by lysaa(f): 5:23pm On Dec 31, 2010 |
I'm Lysaa AKA Bubba. .minus wrapper sha. ![]() |
| Re: Bubba by Dafemo(op): 5:36pm On Dec 31, 2010 |
Did I mention bubba wears a diaper |
| Re: Bubba by lysaa(f): 5:46pm On Dec 31, 2010 |
no, but i see am for ya mind. |
| Re: Bubba by StudioCFR(m): 4:11pm On Jan 01, 2011 |
Make una no derail my thread na Habba! |
| Re: Bubba by Dafemo(op): 4:30pm On Jan 01, 2011 |
Your thead ke |
| Re: Bubba by lysaa(f): 8:49pm On Jan 01, 2011 |
Leave the guy, im sabi covet. tsk |
| Re: Bubba by StudioCFR(m): 6:41am On Jan 02, 2011 |
tehehehe U just like to dey misyarn sha |
Jeff Dunham - A Very Special Christmas Special - Bubba J • That Aint Bubba • Bubba's Advice • 2 • 3 • 4
What A Funny Interview..... • The Bible Warned Nigerians About APC, See This Bible Verse • You Cannot Fool God

