Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,030 members, 7,814,512 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 02:14 PM

Dear Airtel - Phones - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Dear Airtel (415 Views)

Dear Customer You Are Not Allowed To Call This Number / Airtel Complete List Of Data Plan, Bundles, Subscription Codes And Prices / My Bitter Experience With Airtel Unlimited 20 Data Plan... How Airtel Blocked Me (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dear Airtel by skyhighweb(m): 9:56am On May 25, 2020
its bad enough that our data now looks cup of water inside basin of garri, e no dey reach any thing.

abi person wake up sim card come dey show no network until i get sim swap after many many we don retify am we don retify am wen una no even do.

una come start again with airtel tv una give person free 3gig of airtel tv, i dey see am for there e just they there, but una no gree, una no gree comot from the useless free 3gig allowance for tv, una comot from my personal data

haba, una use am finish una no still comot from the airtel tv allawi una come wait make i load personal data una come dey send me msg say i don load oya go watch tv, see this rain wen dey fall for lagos, nah thunder go fire una.

confuse people

(1) (Reply)

Tech Update: Shoot In Style With The New AI Triple-camera HUAWEI Y7p / Mtn Sa Dataplan Subscription Code And Prices On Mtn Data4keep / Samsung Galaxy Note For Sale As Scrap

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.