Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,149 members, 7,849,576 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 02:55 AM

Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching (2882 Views)

Guys, When Last Did U Rub Cream In Your Back / Thread For Those Who Feel Valentine Is Overhyped Or Dont Believe In It At All! / Putting Minds Together To Achieve Greatness. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 9:06pm On Jan 30, 2011
Efemena_xy:

^^Shior??

The Almo abi na Alomo bitters dem give u for bar dey shack you

like I say - abeg manage Oga Pharoh

I hear say im JT go fit give u temporary relief grin grin grin
u dey form for nl , after i release u for browsin break abi    angry angry angry
efe download me na, u hia abi u sef  borrow am wen cold dey catch u for europe , i hia sey u borrow am throughout last winter
dats y ur skin smooth die , holy smokes u sef take in correct nutrigrain hehee
anwili my yanshing partner u no dey tek koboko play ooo grin grin grin grin grin cool
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 9:07pm On Jan 30, 2011
Pharoh:

You no well at all . . . person wey be prey know herhimself . . i no need to mention name na . . grin cheesy

Why shame go catch me when she done name her price already . . .abeg no use style shift the goal post jare . . grin cheesy

Na you need relief no be me . . . today . . . by bombing, yanshing and fire. . .you will be relieved of all the congo spirit wey dey worry you shior. . grin

you too dey talk man!!

Just grab the babe (madam ID) and do your thing jor!!

make u show am say Khaki nor be leather or

AC nor be fan!!
 cheesy cheesy cheesy

**me, I wan watch this free show - so nor dissapoint me man**  tongue
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Pharoh: 9:08pm On Jan 30, 2011
Idowuogbo:

he not fit handle chizoba na , he wan thief am, na me train dat soldier she no dey fire anyhow

Chai element done suffer . . .i been dey think say him name na[b] sulfuric acid[/b] not knowing say na[b] ordinary salt ( sodium chloride ) [/b] . .  cheesy

Wey small chizoba fit nuetralize just like that . . . so na who come fit handle your small soldier . . curiosity no dey kill my type of cat oo . .  grin  grin

Efemena_xy:

like I say - abeg manage Oga Pharoh

I hear say im JT go fit give u temporary relief  grin grin grin

No dey throw cheap shots at me . . .face your music yourself abeg anf no run away from your responsibility . .  grin  cheesy

My anaconda no dey play temporary match . . . na first class vip hit and go . . . and the last time i check . . you no be vip . . .  grin  grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Pharoh: 9:13pm On Jan 30, 2011
Efemena_xy:

you too dey talk man!!

Just grab the babe (madam ID) and do your thing jor!!

make u show am say Khaki nor be leather or

AC nor be fan!!
 cheesy cheesy cheesy

**me, I wan watch this free show - so nor dissapoint me man**  tongue

Show them tell you say i resemble person wey dey commit sacrilege . . .Madam ID . . na my sister na so why i go commit incest with her . . . grin cheesy

Abeg you no see say she no mention my name since . . abeg answer your name and be delivered . . .we send mr vicks for you . . . him no complete the work self. . . grin cheesy

Oya efe . . with the count of three . . . go down on your kneels or touch your toes [/b]and wait for further instruction . . .Idowu abeg put on your [b]straps and be ready for my command. . . . grin grin . . . The spirit of congo must leave this woman today by fire and yanshing. . . . . cheesy grin cheesy
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 9:14pm On Jan 30, 2011
Idowuogbo:

u dey form for nl , after i release u for browsin break abi    angry angry angry
efe download me na, u hia abi u sef  borrow am wen cold dey catch u for europe , i hia sey u borrow am throughout last winter
dats y your skin smooth die , holy smokes u sef take in correct nutrigrain hehee
anwili my yanshing partner u no dey tek koboko play ooo grin grin grin grin grin cool

<screams wiff lafter!!>

Seriously!!  grin grin grin

Where Eldav, Element, El-Gap-O and all dem El's sef??

This your heat na somthing else - no wonder Oga Pharoh dey fear do im work!

Pharoh:

You no well at all . . . person wey be prey know herhimself . . i no need to mention name na . . grin cheesy

Why shame go catch me when she done name her price already . . .abeg no use style shift the goal post jare . . grin cheesy

Na you need relief no be me . . . today . . . by bombing, yanshing and fire. . .you will be relieved of all the congo spirit wey dey worry you shior. . grin

man, u dey seriously fall guys hands for this trhead - the babe is on heat

DO YOUR THING!! angry angry angry
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 9:17pm On Jan 30, 2011
Pharoh:

Idowu abeg put on your straps and be ready for my command. . . . grin grin . . . The spirit of congo must leave this woman today by fire and yanshing. . . . . cheesy grin cheesy
oga i don drink milk dat babe stil dey hia dey browse i sed half an hr rest
anwilllli come bck here and massage my pinnochio angry angry angry angry angry angry, u must resurrect today and thank me for preventing u ever having wrinkles .
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 9:20pm On Jan 30, 2011
una 2 never reach grin grin grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Pharoh: 9:21pm On Jan 30, 2011
Efemena_xy:

man, u dey seriously fall guys hands for this trhead - the babe is on heat

DO YOUR THING!! angry angry angry

Abeg na which century or society you dey live self? . . . the world done move and leave you behind o o o . . .  grin  cheesy

You never hear girl on girl before . . . . abi you never hear of the[b] L[/b] word before?  . . .Make you face ya music and stop calling my name. . .  grin

Abi she dey do you . . . na him you come dey call my name . . . abeg i done move ahead ooo . . stop calling my name shey you hear . . . grin grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by ElementG(m): 9:22pm On Jan 30, 2011
o ga ooo, na my name una come use drag for ground like dis cheesy cheesy
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 9:24pm On Jan 30, 2011
^ sharrap

anwilli liv dat fucccccking laptop na , i nid to busttt mehnn
and u is my solution , oya come and attend to my aspanda
or else i go chuck am for ur ear o angry angry angry angry angry
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Pharoh: 9:24pm On Jan 30, 2011
Element G:

o ga ooo, na my name una come use drag for ground like dis cheesy cheesy

Sheeshhhhhhh . . . someone is on heat here . . you better keep quiet or else your thing go turn red tonight so before on the 14th . . .  grin  grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by ElementG(m): 9:30pm On Jan 30, 2011
when no be say i be slave, i no fit dull myself reach dat level wink wink wink
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by StudioCFR(m): 9:37pm On Jan 30, 2011
i no feel all dis una dirty obata yarns e no funny at all. mtchew
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 9:39pm On Jan 30, 2011
who wants u to feel it maga angry angry angry , u no sey i go talk dat y u enter thread
notice me oshi, waka comot polio
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Pharoh: 9:41pm On Jan 30, 2011
Studio CFR:

i no feel all dis una dirty obata yarns e no funny at all. mtchew

Abeg eldav no dey here . . make you find your gay brother go the other side . . . real men and women dey do their thing here. . . grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 9:45pm On Jan 30, 2011
warra bunch of wackos!!! grin grin grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 9:49pm On Jan 30, 2011
^c after half an hr u hia shining ur teeth , dat means am officially a nackson cool cool cool
cheiiii gal ur ikebe na gym o , imagine na wen i swipe na hin i no sey na membership card dey my hand grin grin grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 9:49pm On Jan 30, 2011
Pharoh:

Abeg na which century or society you dey live self? . . . the world done move and leave you behind o o o . . .  grin  cheesy

You never hear girl on girl before . . . . abi you never hear of the[b] L[/b] word before?  . . .Make you face ya music and stop calling my name. . .  grin

Abi she dey do you . . . na him you come dey call my name . . . abeg i done move ahead ooo . . stop calling my name shey you hear . . . grin grin

Is that why you have a serious hard-on?? lipsrsealed lipsrsealed

abeg take am easy jor

Idowuogbo:

^ sharrap

anwilli liv dat fucccccking laptop na , i nid to busttt mehnn
and u is my solution , oya come and attend to my aspanda
or else i go chuck am for your ear o angry angry angry angry angry

ID - shook am 4 Pharoh ear. When u finish wiff dat 1, make u shook am 4 Element ear (inside out)

afterall, na im open thread  cheesy cheesy
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 9:51pm On Jan 30, 2011
Idowuogbo:

^c after half an hr u hia shining your teeth , dat means am officially a nackson cool cool cool
cheiiii gal your ikebe na gym o , imagine na wen i swipe na hin i no sey na membership card dey my hand grin grin grin

OMG!! You need serious deliverance!! shocked shocked shocked

wetin? dem send u come ma side?? tongue tongue tongue
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Nobody: 9:59pm On Jan 30, 2011
hmmn undecided
ID's so Hot tonite,
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 10:04pm On Jan 30, 2011
excuse u , who issue u visa
am not Hot, efe jus dey act like sey her ass na platinum
so knowing i gat game she no show me disclamer , i gained access str8 can u see al she post is lol cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 10:07pm On Jan 30, 2011
lol!

Lol!!

LOL!!!

ID, nothing dey to post jare - I don make ma valentine's choice

Ogaga 4 luv

how u wan make I expain to am say, my wannabe ex - dey beg for my er. . .er. . grin grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Nobody: 10:11pm On Jan 30, 2011
ok,
efe always acts like she has a finger stuck up her arrse,
so na ID finger sef, iyanma  grin
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 10:15pm On Jan 30, 2011
^ yakubu i go break your head , angry angry angry angry angry
y u so nasty we dey hia dey yarn correct, u come from jungle dey talk like educated gorilla
do we have to know wot u facing na my fault sey your babe talk sey your finger has more inches dan your dickkk tseeeew
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 10:19pm On Jan 30, 2011
BoboYekini:

ok,
efe always acts like she has a finger stuck up her arrse,
so na ID finger sef, iyanma
  grin

Bloody 4uk face

you don arrive with your dirty yarns??

Go kiss gravestone - stup!d twart angry angry angry

Id I nor blame u - na so you carry all your henchmen come ma side

1st Egyptian, now  4uk face  angry angry
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Pharoh: 10:23pm On Jan 30, 2011
Efemena_xy:

1st Egyptian, now  4uk face  angry angry

Na waoh wetin happen . . the way you abuse me these few days so get as he be . . . undecided undecided

I go comot hand for your talk and matter as from now on ooo . . .this is getting out of hand o o . .
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by EfemenaXY: 10:25pm On Jan 30, 2011
1 down, 1 more to go  smiley smiley

besides, I nor insult you!

oya highlight ma insult to you make I see lipsrsealed lipsrsealed
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 10:28pm On Jan 30, 2011
Pharoh:

Na waoh wetin happen . . the way you abuse me these few days so get as he be . . . undecided undecided

I go comot hand for your talk and matter as from now on ooo . . .this is getting out of hand o o . .
babes chill na my firing dey make her hormones skip , u no sey i finish d ovularia cheesy cheesy cheesy cheesy

anwili oya come and take gud nite so ur manners go level up grin grin grin cool
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by StudioCFR(m): 10:34pm On Jan 30, 2011
idowu apart from u and element wey i know una plans, who again wey i no know for una group wey dey plan to kidnap me?
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Nobody: 10:37pm On Jan 30, 2011
Efemena_xy:

Bloody 4uk face

you don arrive with your dirty yarns??

Go kiss gravestone - stup!d twart angry angry angry

Id I nor blame u - na so you carry all your henchmen come ma side

1st Egyptian, now  4uk face  angry angry

so sorry to say this, but

your father na 4uck face, you unrepentant imbecilic dishwasher!
God punish you!

and that is our last exchange, u smelly dyke
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Pharoh: 10:38pm On Jan 30, 2011
Efemena_xy:

Id I nor blame u - na so you carry all your henchmen come ma side

1st Egyptian, now  4uk face  angry angry

No worry . . lesson learnt . . i no vex . . make you do ya thing as you please jare . .  cool

Make you face the person wey one cure you  o o o  . .them say make you take one more lashing before we call am a day. ,

Like you talk say where the insult but na person dey reply you above . . me no go take that route sha . . na my fault at the end of the day. .
Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by Idowuogbo(f): 10:41pm On Jan 30, 2011
BoboYekini:

so sorry to say this, but

your father na 4uck face, you unrepentant imbecilic dishwasher!
God punish you!

and that is our last exchange, u smelly dyke
Kaii yakubuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu
dats out of orderrrrrr , i dont like dat angry angry angry angry angry


@stud
kidnap u , police sef go abadon ur case
bcus no wud notice u lost sef

(1) (2) (3) (Reply)

Have U Ever Been Slapped By A Mad Man? / IMAGINE: Female Student Caught Doing Herself With A Corn/maize (+18 See Photos) / Merry Christmas To All 9jaflave Readers

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 59
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.