Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,133 members, 7,818,413 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:47 PM

Why Think , Abeg Stop Think, - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why Think , Abeg Stop Think, (265 Views)

Laugh Abeg / Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M / Just For Fun!!! Abeg Who Mumu Pass? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Why Think , Abeg Stop Think, by TooGod247(m): 3:31am On Aug 06, 2020
why think this life is short stop think, let me drop my last Bleep in club, dont mind my english me and english get problem. oh boy, back them in my university dayz my surname is club, forget say na deeper life dey born me, i like clubbing die, because i do mc during my school dayz, one day i was invite for show i see one deeper life girl who i don dey eye since Adams become labour chairman, i like dis girl but her problem be say she say i too popular for school she just like lowkey guys , but for me i prefer the popularity so dat my market go the sale, to cut the story short ask we jamb for club i just see her from far how she the walk like person who dey look for dick, i just say holy shit, i must Bleep today , i carry her come outside the club me and she start to dey gist i give her dry spirit make she the drink so dat we go dey into dey spirit of fornication together, ten to twenty mins body come the talk konji, konji, she just the hold my dick any how like say na mic , as guy man who i be and comedian, i just the ask her stupid question say i ťhink say deeper life people no dey Bleep ,she reply me with acholol language we Bleep i Bleep den Bleep all of us Bleep, i come know say my sister world is in dey spirit of pornolgy ,abeg no ask me dey meaning, because i no know dey meaning, i just carry her go one corner i know no say na fowl house be dat, i dey Bleep her she dey shout fowl the reply abeg leave us we want private, but dat moment nothing dey enter my head again oo, along the line na want useless gate man na stop our Bleep half way, but i no agree o, i get fighting spirit in me, i carry bike man reach house to continue dey Bleep, guy transport fee who suppose to be 200cfa because of Bleep i pay 2k cfa , my brother fornication na bastard , the next day hunger come the bet me like say i never eat for years, but thank god for my life now, am a new creature, pls watch and share my comedy skit on my Fb and Ig@ mctoogod, if u are interested to join my comedy WhatsApp group drop ur number so i can add u up , men and female is allow thanks ur humble mc TOOGOD
Re: Why Think , Abeg Stop Think, by Valoa432: 4:09am On Aug 06, 2020
Why must you use deeper life?the joke self na scrab can you use mosques like that and you will call yourself a Christian.mtchewww.

(1) (Reply)

After Using Those Small Small Traditional Rulers In Anambra State To Shine� ... / Best Whatsapp TV So Far / Bad Influence

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.