Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,353 members, 7,957,942 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 04:50 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin (1044 Views)
Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up / Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest / Pidgin Words, Meaning And Origin You Need To Know (2) (3) (4)
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mosdii(m): 9:38am On Sep 18, 2020 |
mete3:no be only warri, na the entire south south go dominate am |
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3: 9:41am On Sep 18, 2020 |
mosdii:Abi nah my guy.. |
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mosdii(m): 9:45am On Sep 18, 2020 |
mete3: confirm abobi, wida your compass na how e dey be for your bakana? I believe say everywhere kpef |
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Sinistami(m): 4:16pm On Sep 19, 2020 |
mosdii: Aboy how your be dey be na!? The way your pidgin be, I de comfam say you na portharcourt or Bayelsa pikin. I just sight wan Manchi wen dey caprison now now for up say na Lagos boys get pidgin. I just say make I comot body put yansh make I no on follow am up make nairaland no gbolo. |
Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mosdii(m): 5:04pm On Sep 19, 2020 |
Sinistami: Na low bar manchi be that, I be confirm Bayelsa boy but breed in Cairo. I gentle, how e dey be you? |
Say Something Nice To Ya Mama Africa! / Inter Ethnic Wedding Dress, Which Is Right? / Real,traditional Or Babaric Yam. Wonders Shall Never End
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |