Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,522 members, 7,958,585 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 06:06 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (61739 Views)
Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? / Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Proverbs From The Streets Of Warri (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Hujosi: 5:18pm On Oct 05, 2018 |
Nyash no get teeth but e dey cut shìt. Person wey de sell egg, no dey start fight for market Shame nor dey catch craze man, na him people shame dey catch.. Pikin wey play with him mama bress, no fit play with him papa blockos This life na per head. Farm for your farm. Pregnant woman no fit pass under bench Pikin wey wan chop party rice, no supposed to dey fear dance. Lean on me no mean say make you push me enter wall I no get patience no be when mosquito land on your scrotum Hunger dey take long time but to belleful no dey take minutes Woman wey dey find pikin,no dey wear pant sleep. Add yours.. 229 Likes 16 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by linearity: 5:24pm On Oct 05, 2018 |
make I park here, come check my brakes. 6 Likes 2 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by basmur(m): 5:32pm On Oct 05, 2018 |
pikin wey say him mama no go sleep, him sef no go close eye 133 Likes 5 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Supreme01: 5:34pm On Oct 05, 2018 |
flies were no hear word the follow death body enter grave. 81 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Rubbiish(m): 5:42pm On Oct 05, 2018 |
Lol...Quite funny
d first & last one 14 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by fk001(m): 5:49pm On Oct 05, 2018 |
Hilarious Breeze don blow fowl yansh 73 Likes 1 Share |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by jayokoye: 6:06pm On Oct 05, 2018 |
Everything up there is funny especially the last one Hujosi check your mail bro 6 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Lordbucci2: 7:06pm On Oct 05, 2018 |
Person wey dey force shit, no dey laff... 189 Likes 4 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by mezarddinny: 7:30pm On Oct 05, 2018 |
Supreme01:wtf is this bro 49 Likes 1 Share |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by acenazt: 7:33pm On Oct 05, 2018 |
Pikin no dey measure blockos with him papa. Naked man no fit put hand for pocket. 66 Likes 4 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 7:34pm On Oct 05, 2018 |
Make i chop their money small...na so olosho take start It's a small world no mean say you fit trekk am No be today yansh get centre parting Person wey dey sell sheet no gree say sheet dey smell Dem no dey tell blind man say rain dey fall Dem dey count meat kpomo self dey raise hand Sidon look na dog name 366 Likes 29 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by jojothegreat(m): 8:12pm On Oct 05, 2018 |
E don tey wey ynash dey Back. Road bend no mean say we go Bend waka. Big belle no mean big man. No food for lazy man,no be for pikin wey him mama dey sell food. Air condition na just fan wey get phd. Them say make sickness stand up,kraw kraw sef dey smile. No matter how room dark,man go still locate woman bress. Custard Na just akamu wey school for abroad! To craze no hard,na the trekking be wahala. Person wey too tey for party,dey follow wash plate. You no need cutlery to chop slap If mad man done bite you once,next time wey u see machanic you go take off! Pikin wey won follow him papa solve family problems, bald head go shame am! 367 Likes 21 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by JonnyConnection: 8:56pm On Oct 05, 2018 |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Waffarianman(m): 9:02pm On Oct 05, 2018 |
Who Dey Shake Coconut Nai E Head E Dey Shake. Lol Dog No Get Head Wen Take Dey Carry Load, Na Who Get Load Dey Carry E Load. Lol Dog Wen Dey Shaze Elephant Na Emsef E Dey Worry. Lol Na Who Dey Pursuit Foul Nai Dey Fall, all our enemies go fall behind us. Lol Na Who Arranged wood nai go carry E wood. Lol More Loading 25 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by ahnie: 9:08pm On Oct 05, 2018 |
As goat take stand for market Na so customers take de price am. Atall atall Na im bad past! 62 Likes 2 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by lapazi(m): 10:19pm On Oct 05, 2018 |
Chop alone and die alone!!! 111 Likes 3 Shares
|
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 10:24pm On Oct 05, 2018 |
Na because house collapse na him make fowl fit climb roof 38 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by pansophist(m): 10:26pm On Oct 05, 2018 |
I run for lion no mean say I go run from him shhit Snake pikin go always long Na condition make crayfish bend Na the same water wey fish de swim dem de use cook am Mad man wey no de hear word de understand beating 39 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 10:31pm On Oct 05, 2018 |
lapazi: Madman and you had to use Ambodes picture to prove your point Werey 42 Likes 2 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Olifiz(m): 11:08pm On Oct 05, 2018 |
morningstar55: Who is this guy lol 55 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Lordbucci2: 11:52pm On Oct 05, 2018 |
Person wey dey force shit no dey laff 7 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Lordbucci2: 11:54pm On Oct 05, 2018 |
Who dey mat no dey fear fall.. 11 Likes 1 Share |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by emmiesky(m): 12:33am On Oct 06, 2018 |
Pikin wey no know him mama boyfriend, na him dey call am uncle Stone wey roll, na person push am. Half bread is better than puff-puff 27 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by hpymoment(f): 1:24am On Oct 06, 2018 |
morningstar55: I love this 32 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 1:32am On Oct 06, 2018 |
jojothegreat: This is funny 36 Likes 2 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 3:27am On Oct 06, 2018 |
No be today yansh dey for back Escort me, escort me Na so slave trade start Make we leave matter for Matthias If you think say you get strong head, go head-butt cement Man wey naked no dey put hand for pocket Make chicken run from Lagos go Abuja e go still end up for pot of soup Today’s newspaper be tomorrow’s suya wrapper Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent NO matterhow dark room wan be, man go still locate woman breast. Wetin concern agbero with overload? If life dey show you pepper my guy make pepper soup If person too tey for party e go follow dem wash plate No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. Every mallam with em own kettle, every aboki with em own radio. Fly wey no get special adviser na im dey folow dead bodi enta grave Today cassava fit be tomorrow garri 84 Likes 2 Shares |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by odogwunaija(m): 4:03am On Oct 06, 2018 |
Toto water small but e dey baff prick Fuckup no be soup, e no dey sour Feel at home na em dey mk person spoil remote Person wey read na em try pass but person wen pass na em sabi book. 92 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by xtivin2: 5:25am On Oct 06, 2018 |
Na small shi_t dey stain pant 12 Likes |
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by cliper230(m): 10:29am On Oct 06, 2018 |
Who wan die no dey get sense 5 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Real Reason Olori Wuraola Moved Out Of Ooni‘s Palace - ThisDayLive / Meet Baba Kekere Of Oyo Kingdom Who Served 3 Past Alaafins For 77 Years / African Presidents And Their Wives(first Ladies)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |