Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,182 members, 7,818,574 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:07 PM

BBN OZO Evicted: That Guy Na Woman Wrapper I Swear - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / BBN OZO Evicted: That Guy Na Woman Wrapper I Swear (364 Views)

Ozone Fans React As BBN Ozo Reveals Current Status Of His Relationship Wit Nengi / Don’t Let Pride Rule Your Life — Bbn’s Ozo Fires Back At Kiddwaya’s Shade. / "I Swear On My Kids Life" - Naira Marley Denies Stealing Soapy Dance (2) (3) (4)

(1) (Reply)

BBN OZO Evicted: That Guy Na Woman Wrapper I Swear by godwinsmillions: 8:54pm On Sep 20, 2020
na woman nyash do Ozo. Upon all him fineness, all him sweetness where even correct complete girls with NATURAL ENDOWMENT go wet for just him smile come mess himself up for babe wey no even fine. Even as BBN pursue am comot for house, he still go beg for last kiss and d babe dodge am. Be like something dey worry am. E pain me sha

Re: BBN OZO Evicted: That Guy Na Woman Wrapper I Swear by godwinsmillions: 9:04pm On Sep 20, 2020
Be like him for BBN to go find wife. Tufiakwa. Even if him no sabi how dem dey do am, e for lean from Waya Pikin na. Dat one sef chop the thing dia well. Why you go mumu for woman?

(1) (Reply)

Watch Emotional Moment Bbnaija Ozo Reunites Wit His Mum As They Hug Passionately / Erica, Kiddwaya Attend Mercy Eke's 27th Birthday Party (full Video) / *tolanibaj Blocked Me On Instagram – Vee Reveals

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.