Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,280 members, 7,957,719 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 06:12 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / My Brothers, How Life? (329 Views)
Charles Bukowski On How Life Should Be Lived / My Unreserved Hearty Letter To My Brothers/comrades In Politics / Chimamanda Adichie, Her Parents And Brothers Pictured In Baltimore (2) (3) (4)
(1) (Reply)
My Brothers, How Life? by HappyPagan: 10:58pm On Oct 08, 2020 |
You are dying inside You are screaming inside The world around you is bringing you down You keep slipping, falling, You are boiling inside. Your belle never full, you don't know what to do You are angry inside Our people belle don empty Our government don leave us for London Our government don leave us go US Dem don borrow our future for World Bank Dem don collect our future go IMF Make we try legit, dem come use SARS dey gun us. My child, my pikin, na so the Elders dey chop us, Naija youth is living in bondage, The circle of doom dey follow am like bad luck Rituals and beheadings, their head don full with dumb talk Na Israel and Mecca, im God dey come from.. Abuja na where our demons dey haunt us... Nigeria na bad dream, 60 years of talk talk, Hunger na our calling, they have turned us to monsters... |
(1) (Reply)
A Content Writer Is Needed / Quotes Of The Week / Parent's Glow; A Possible Fall We Get Right Before Rising
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |