Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,944 members, 7,814,195 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 08:52 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Free MP3: Rudeboy - OGA (Lyrics + Instrumental) (277 Views)
Download Mp3: Rudeboy – Oga / 6 Months After Psquare Split! Rudeboy Vs Mr P, Who Is A Bigger Artiste Now? / Paul Okoye Announces New Artiste To His Rudeboy Records Label (Photos) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Free MP3: Rudeboy - OGA (Lyrics + Instrumental) by SandraJane: 12:10am On Oct 12, 2020 |
Legendary Serial Hitmaker Rudeboy releases conscious music titled "Oga" addressing the Political Situation and unrest in Nigeria. Oga is a catchy upbeat Song with a blend of Afrobeats, Caribbean and Reggaeton sound. Rudeboy stands for ending Police Brutality , Election violence , SARS and corrupt leadership. Lyrics Oh ha Rudy kill us With music Ehh yah So make dem lead us Sometime I wonder wonder wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de go round Sometime I wonder wonder wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de round VERSE 1 Election don reach Election don reach Is all about what dema need And if they succeed and if they succeed you see say that dema greed So why you see say bag of rice and garri just de flow anyhow Cos the hunger wey dem impose on you de kill you anyhow Them forget their humanity They show you animosity Use our diversity scatter our unity Oga shey you wan make we thief de ballot box Heh heh heh Oga shey you wan make we scatter de votes Heh heh heh Oga shey you wan rule us like before Heh heh heh So listen attentively na under one condition CHORUS Make you bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us So bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us Sometime I wonder wonder wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de go round Sometime I wonder wonder wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de round. VERSE 2 Dem go chop money they set up committee Dem go send all of their children overseas Dem go build hospital wey we no de see Hold am Omo na die ohh Me know me sounding rudical We no wan no physical Speaking so political Life is very critical Killings don turn to cinema Chilling don turn to vigilant Na who be the criminal Them be sarsinovers One day we go rise up That day we go wise up Even with your pythons All of them go side us Oga shey you wan make we thief de ballot box Heh heh heh Oga shey you wan make we scatter de votes Heh heh heh Oga shey you wan rule us like before Heh heh heh So listen attentively na under one condition Make you bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us So bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us Download Here: https://www.churchloaded.com/songs/download-song-rudeboy-oga/
|
Re: Free MP3: Rudeboy - OGA (Lyrics + Instrumental) by SandraJane: 12:10am On Oct 12, 2020 |
Enjoy the sound |
Re: Free MP3: Rudeboy - OGA (Lyrics + Instrumental) by SandraJane: 12:23am On Oct 12, 2020 |
Great song |
(1) (Reply)
Being Enslaved Is More Considerably Worse Than Being Colonized / Ex Sars Boss.its Ok To Suspect Young Boy With 7MILLION CAR / “i Am Still Mrs.faani” Chacha Eke Faani Says (video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |