Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,764 members, 7,809,941 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 05:33 PM

What Is Charlie Charlie?: All You Need Sabi About Di Trending Charlie Charlie Ch - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / What Is Charlie Charlie?: All You Need Sabi About Di Trending Charlie Charlie Ch (360 Views)

The Trending Charlie Charlie Challange / Website Design & Development Di,flex, Sav And General Printing / Between Adekunle Gold And A Follower Who Threatens To Sue Him For Using Wrong Ch (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

What Is Charlie Charlie?: All You Need Sabi About Di Trending Charlie Charlie Ch by Naijalanded(m): 1:05pm On Jan 07, 2021
What is Charlie Charlie?: All you need sabi about di trending Charlie Charlie challenge



“Charlie, Charlie, are you there? na di new trend wey dey burst social media.

Close to 200,000 pipo for Nigeria don use di hashtag #CharlieCharlie in di last four hours and several millions of pipo for di world don join di Charlie Charlie challenge.

How di trend take enta Nigeria? we no know but we understand say Charlie Charlie na one game wey don dey tey-tey.

Di game involve to balance two pencils on top each oda, come put for paper, wey dem write Yes or No. Players go come ask question wey Charlie go respond by moving di pencil to di direction of di Yes or No answer.

Plenty Nigerians don follow join di game wey some pipo claim say dey demonic.

Wetin be Charlie Charlie?
To what the videos and see all the tweet
Click the link below to view the post
������
https://www.naijalanded.com.ng/what-is-charlie-charlie-all-you-need-sabi-about-di-trending-charlie-charlie-challenge/

Re: What Is Charlie Charlie?: All You Need Sabi About Di Trending Charlie Charlie Ch by Nobody: 1:07pm On Jan 07, 2021
You do me Charlie Charlie, I give you Willie willie
Re: What Is Charlie Charlie?: All You Need Sabi About Di Trending Charlie Charlie Ch by Fahdiga(m): 1:15pm On Jan 07, 2021
Game wey no make sense
Re: What Is Charlie Charlie?: All You Need Sabi About Di Trending Charlie Charlie Ch by illicit(m): 3:35pm On Jan 07, 2021
It's for the teens....

(1) (Reply)

Things To Know About Drinking Hot Water / Queen Christiana Owonam A Blessing To Nsit Ubium / ......

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.