Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,162 members, 7,957,323 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 11:08 AM

Whahala No Dey Finish - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Whahala No Dey Finish (213 Views)

Wahala For Lasgidi Clinik No Dey Finish / "Wahala No Dey Finish" - Meaning: / Beware!!! E No Dey Show For Face. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Whahala No Dey Finish by Nobody: 7:33am On Mar 21, 2021
Whalai whaala no dey finish. This life ehen, naa too many stupid people full am I swear.
You dey abroad, send money to your family make Dem build house for you, Dem chop am.

You carry money give these supervisor/builders, naa different story. Block wey cement no catch well-well naa wetin Dem go use build ya house. The roofing nko, wood wey termite don dey party for inside naa wetin Dem go use. E go hard Dem to pour ordinary engine oil on it.

Once the wind blows like this, Be sure your curtains will be found on Nicomsat and your documents blown to the moon.
wahala no dey finish abeg
Re: Whahala No Dey Finish by qwertyboss(m): 8:05am On Mar 21, 2021
House1411:
Whalai whaala no dey finish. This life ehen, naa too many stupid people full am I swear.
You dey abroad, send money to your family make Dem build house for you, Dem chop am.

You carry money give these supervisor/builders, naa different story. Block wey cement no catch well-well naa wetin Dem go use build ya house. The roofing nko, wood wey termite don dey party for inside naa wetin Dem go use. E go hard Dem to pour ordinary engine oil on it.

Once the wind blows like this, Be sure your curtains will be found on Nicomsat and your documents blown to the moon.
wahala no dey finish abeg
You didn't have a trusted person over there...

(1) (Reply)

Nairalanders A Brother Needs Your Help. / Nigeria Latest News From The Truth Dailies / Who Taught Yorubas How To Fight

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.