Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,845 members, 7,817,496 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 01:14 PM

Which Kind Wahala Be This - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Which Kind Wahala Be This (285 Views)

Which Kind Snake B Dis ? / The Real Wahala Be Like Bicycle!! / Wahala Be Like Biscuit, E No De Cut Where You Bite Am! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Which Kind Wahala Be This by Goodlyhrt(m): 1:21pm On Apr 02, 2021
I don waka the whole neighborhood looking for where to buy milk of N50 tire. I don tire.

Which kind country be this one. Walai if I die for this country like this I no go gree enter hell fire lai lai I fit blow the angel eye rubbish!!

Say make I add milk for my garri.. Make man eye balls no go comot because of too much garri at least make I dilute am small. Na im I don waka go round my area. E no go better for this government and people wey dey support them IJN Amen.
Re: Which Kind Wahala Be This by BlueSparks: 1:25pm On Apr 02, 2021
Get a job.
Re: Which Kind Wahala Be This by Ikillbrokehoes(m): 1:28pm On Apr 02, 2021
cheesy
Re: Which Kind Wahala Be This by Xenry: 1:29pm On Apr 02, 2021
Milk a goat na! tongue
Re: Which Kind Wahala Be This by DaddyRochie1642: 1:30pm On Apr 02, 2021
grin grin
Re: Which Kind Wahala Be This by Nobody: 8:43pm On Apr 02, 2021
Na so dem tell me yesterday evening say sachet of power oil now na N80; egg come be N60; money wey I done calculate for my head finish.
I no even know wetin I go tell the woman,I just dey look am.
Very soon Nigerians go begin dey chop grass.

(1) (Reply)

Breaking: Ada Jesus Is Dead / What Is Aluminium PCB? / How To Use Singing Bowls For Meditation

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.