Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,825 members, 7,862,717 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 01:40 AM

What You Don't Know About Campus Secret Cults - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / What You Don't Know About Campus Secret Cults (542 Views)

7/7 – How I Almost Died During The Ojota Cults Clash Today! / Three Die In Aiye, Eiye Cults Clash In Ikorodu, Lagos (Graphic Photos) / Aiye And Vikings Cults Clash In Anambra.10 Killed. Graphic Photos (2) (3) (4)

(1) (Reply)

What You Don't Know About Campus Secret Cults by Nobody: 9:05am On Jul 20, 2021
2. TO CAMPUS SECRET CULTS
If you de campus for Naija
You go de hear about campus cults
If dem no talk about Viki
Na about BB you go hear
If Axe no dey for your end
Aiye go fit do you many things
I nefer forget mafite
And dem papa wey be pirate
With him Brother, the sea lords
And dem Sister wey be Jezebel
Even self queen of coast dey kampe

If you de campus for Nija
School know nothing about cults
After all, dem pickin no dey inside
If dem no hit you, thank yar star
If you manage graduate-sing Allelujah
Me I see no evil, nor hear any voice
If Exam reach-kalama time don start
Wahala no dey pay for grave
Gofment no want recongnise dem
Dem too no want recongnise Gofement
Even self, I no talk again.

BY FRANCIS OBINNA OKOYE

FROM THE BOOK "HOW TO SAVE NIGERIA" BY FRANCIS OBINNA OKOYE,FIMC,FIMS.

International member Amnesty International for Africa Region.






























3.
Re: What You Don't Know About Campus Secret Cults by goatBBQGRILLS: 9:46am On Jul 20, 2021
Op c’mon DIE IT, deck that caping there
Re: What You Don't Know About Campus Secret Cults by OkuFaba(m): 10:12am On Jul 20, 2021
goatBBQGRILLS:
Op c’mon DIE IT, deck that caping there
Amingo, omilele no dey wacko OP like that nah

(1) (Reply)

Man Allegedly Caught Sleeping With His Sister In Benue State / 3 Killed As Woman Knocks Down Commercial Motorcycle Rider In Akure / What The Digital Age Robbery Will Look Like

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.