Pidgin Thread! - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Pidgin Thread! (1058 Views)
| Pidgin Thread! by Dsense(op): 2:27am On May 13, 2011 |
Feel free to to express your romantic ordeal/ or great time you had/having with your partner(s) All in Pidgin . . as we are trying to use this medium to teach others the lingo. ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by vivaladiva(f): 2:29am On May 13, 2011 |
u ma come dey talk for english----u Bleep uppppppppppppppppp |
| Re: Pidgin Thread! by Dsense(op): 3:24am On May 13, 2011 |
Wetin nau . . .abi wich kind pidgin be dis one . . . . na curse you dey yarn oooo girlllly ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:26am On May 13, 2011 |
[color=#0066ff]una dey teach me how to dey speak pigdin oo. . .dey. ![]() lol. please dont be mad! LOL. just kidding! [/color] |
| Re: Pidgin Thread! by Dsense(op): 3:31am On May 13, 2011 |
u wan make guys Galavantine you . . . ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:33am On May 13, 2011 |
![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Dsense(op): 3:34am On May 13, 2011 |
girl no be play we dey do here . . .you no read the topic ni . . . . ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:36am On May 13, 2011 |
[color=#0066ff]yes i read the topic .[/color] |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:37am On May 13, 2011 |
No romantic ordeal dey for now sha. I just dey fly solo dey watch una do lovey dovey for my front. |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:40am On May 13, 2011 |
ogugua88: ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Dsense(op): 3:40am On May 13, 2011 |
MzDarkSkin:You re infringing the rule . . .no let me jagbajantise you oo ![]() ogugua88:No yawa omo nla . . . .but you go drop something for boys , ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:44am On May 13, 2011 |
MzDarkSkin:Lol no be so? D-sense:Oya, translate ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Dsense(op): 3:50am On May 13, 2011 |
Olodo . .Omo nla means big girl |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:50am On May 13, 2011 |
D-sense:[color=indigo]you jabberwocky. ![]() ogugua88:Nope! ![]() [/color] |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:52am On May 13, 2011 |
D-sense:Ewu lol. I hope you know say I no be Yoruba. |
| Re: Pidgin Thread! by BABE3: 3:54am On May 13, 2011 |
A no get lover boy for now. I just dey ride solo! -- Jason Derulo's style ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 3:55am On May 13, 2011 |
| Re: Pidgin Thread! by Dsense(op): 4:02am On May 13, 2011 |
Menhhh . . I do dey miss ooo . . .i no dey listen to naija music or watch dem movies but i think i go rethink, dat guy Klever Jay'voice is way better than the (9ice), lol Thnks for the post jare |
| Re: Pidgin Thread! by BABE3: 4:02am On May 13, 2011 |
Nuh bad!!!! kLEVER jAY is my guy (konikoni love)---Babe you sure say you no be Yoruba? Lol-- Coz it takes a correct yoruba person to like this kind of song! But anyways, Our tastes are so similar!!! Nice song! I love it! It's really a "slow grind" kind of song. |
| Re: Pidgin Thread! by BABE3: 4:04am On May 13, 2011 |
D-sense:You sure are missing!!!!!!!!! Rethink fast, it's not too late. ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by MrsChima(f): 4:11am On May 13, 2011 |
OP You dey mugu. |
| Re: Pidgin Thread! by Dsense(op): 4:29am On May 13, 2011 |
^^Ogunfe dudu . . .den don Galavantine you before abi? if you no wan contribute then make you dey watch ![]() BABE!:Pidgin . . .I dey use this medium to get my pidgin back small small . e get wan rough party wey i dey go next week and na for rough girls . . .and we don agree to speak pidgin for dat party through out ![]() about naija songs . . . I don dey hopeless way long . . .I no think i fit change ma mind ooo |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 4:31am On May 13, 2011 |
D-sense:No shakin. Abi you no dey 9ja? Wetin you dey listen to? BABE!:Oshe! Lol. Mommy mi was raised in Lag. Maybe that's why lol. And yes, very similar tastes. We need to exchange music one day ![]() What's "ogunfe"? |
| Re: Pidgin Thread! by MrsChima(f): 4:55am On May 13, 2011 |
D-sense:You dey these nuts. |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 4:50pm On May 13, 2011 |
Mrs.Chima: ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by campbell05: 7:21am On May 15, 2011 |
Wetin Dey go on nah? |
| Re: Pidgin Thread! by CrazyMan(m): 12:55am On May 19, 2011 |
[img]http://www.freesmileys.org/custom/image/white%5E_%5Earial%5E_%5E0%5E_%5E0%5E_%5EUna how far, I de hail%5E_%5E.gif[/img] |
| Re: Pidgin Thread! by campbell05: 2:58am On May 19, 2011 |
forget all those levels, |
| Re: Pidgin Thread! by r231(mod): 11:29am On May 20, 2011 |
wetin dey hapen for hia ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by dominique(mod): 10:08pm On May 20, 2011 |
^^^ you no sabi read? ![]() |
| Re: Pidgin Thread! by Nobody: 7:58am On May 21, 2011 |
r231:*2 Face voice* Notin dey happen! |
Can You Stay A Day Without Speaking Pidgin? • Nigerian Pidgin English Becoming More Popular And Spoken In African Countries • Nigerian Pidgin On Wikipedia • 2 • 3 • 4
Soldiers Go Beserk, Beat Abtu Dep Registrar, Wife • Kosi Akilo Has Been Found! • where Do You Get Reliable Information from: Social Media, Radio Or Tv?




