Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,445 members, 7,816,022 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:48 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (4589699 Views)
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 / FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (4674) (4675) (4676) (4677) (4678) (4679) (4680) ... (6187) (Reply) (Go Down)
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 9:31am On Jul 11, 2021 |
joviegghead: Nope. The record is there. No b secret. No b if. The GOAT is the GOAT. Na congratulation una suppose dey gather, but na insult una dey chop on top pageantry when Di Maria win. -Lord |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Uniswap: 9:33am On Jul 11, 2021 |
Krasid: 1 Like
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 9:33am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX:Pass ko Tor ni Oga your penaldo never win BEST player for any tournament, if no be say him wan use penalty kill Hungary and France, I no sure say him for see golden boot today sef Goat wey no be best out of him other competitors, Shey na goat abi ewu Gambia be that one 3 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Bomboiy: 9:37am On Jul 11, 2021 |
Krasid:Done this? 7 Likes
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by homesteady(m): 9:39am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX: Hian!! That's why I categorically said normal people. Sorry that you can't relate. 6 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 9:39am On Jul 11, 2021 |
Kilishihunter: Your verdict about the GOAT is not relevant to me. Gab Marcotti na Maradona fan. I no go argue with am say Ronaldo na GOAT. E get who b e choice. E get who b my choice. Finito! As I tell ddippset. Na my problem with Piss fans b that. Dey your dey, mk I dey my dey. But Piss win pageantry, wen una 4 jor jollificate, accept congratulations move on. Una dey 1 form Darth Vader, dey bring the GOAT enter the pageantry conversation. Why? Una no dey look date. You feel say na still 2012 or 2015? It's 2021. We no dey look Uche face. FRAUD na FRAUD! If dem like mk dem arrange Copa every 3 months. -Lord |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BykeLaByke: 9:41am On Jul 11, 2021 |
Is there a Copa America 2022? Messi needs to statpad these as much as possible. 9 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 9:43am On Jul 11, 2021 |
homesteady: So for that deformed box wen you call brain, person wen wear sack cloth because Piss win pageantry na "normal" person? Where dem dey pick una from sef? -Lord |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by TLona1: 9:43am On Jul 11, 2021 |
BykeLaByke: I remember when you said Maradona has to first die before Argentina can win any trophy. Hmnnnnnnn...... 7 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 9:45am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX:I no dey tell you make you stop to dey call penaldo as your goat, afterall person fit get iheanacho as him own, But wetin I dey try tell your mcm no even dey the top 3 conversation right from time even when Messi no get trophy with argentina, na Pele and maradona be him competition Pageantry wey all the Portuguese teams wey him play in never win one 5 Likes
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 9:46am On Jul 11, 2021 |
joviegghead:Seriously, I pity him. 5 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 9:48am On Jul 11, 2021 |
Kilishihunter: I don tell you many times say, I no send. No b by force! He won TWO international trophies. That is ALL I CARE ABOUT! Anyhow you take that information is up to you. -Lord |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 9:51am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX:Messi has won three international trophies. 12 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 9:55am On Jul 11, 2021 |
Kilishihunter: And Piss no dey Ronaldo level right from time. We no dey even compare am with Pele and Maradona. Na GOAT we dey call am. Not one of the GOATs. I no know how you go say Piss dey compete with Pele and Maradona with straight face. Them pass am, but if na d race wen una 1 run b that, carry on. Una like humiliation normally. Ronaldo no dey compete with Pele and Maradona. He is the GOAT. Period. Na wen people start dey talk about list we go put others at any number we fancy. I don tok am say na INFERIORITY COMPLEX dey do una. See as you tok 'compete' lyk say e suppose mean something to me. That your last sentence na another misyarn. Even for a CLOWN you dey fall hand badly. -Lord |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GOTVee: 9:57am On Jul 11, 2021 |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 9:57am On Jul 11, 2021 |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 9:59am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX:This guy is just overworking himself. Defeated? 10 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by losprince(m): 10:00am On Jul 11, 2021 |
Even if you hot haters go say na lukewarm. 10 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by homesteady(m): 10:03am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX: Just give it a rest and stop making a fool out of yourself here. You can't even identify an idiom. You see why you are not normal? Jesus. I can't still believe you literally took it as sack clothes. Tueh. Olodo rabata 5 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by DissTroy(m): 10:03am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX: But all your posts since yesterday prove so while the people you are contending with have barely mentioned the Portuguese Instagram model. See, there are levels to this GOAT thing: some are kids, some are juveniles, and some are full-grown GOATs leading the herd. Pele. Maradona. Messi. That's the main debate going on everywhere. Don't try to smuggle the other guy into the GOAT debate like we wouldn't notice. 11 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 10:07am On Jul 11, 2021 |
GrammarNazi1: Piss win Pageantry. Na una still dey play defense, dey defend d FRAUD. E shock u ba? Na moral lesson: no do pass yourself. If na by d way una dey rake after Piss win 2012 Balon D'Or and una feel say una don arrive, no Messi fan from then go believe say e go get time wen GOAT fans go use una dey catch cruise with International Trophy. But here we are. E happen. It's still happening. Na pageantry d FRAUD win so. And na Di Maria wen don tire to no win trophy step up. -Lord |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 10:07am On Jul 11, 2021 |
DissTroy:AdamX is delusional. 10 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by NoFap123: 10:07am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX: Lol, best player with highest goals and assists na fraud. You be mumu Sir, no disrespect. 8 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 10:08am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX:Messi has won a trophy for Argentina at every level: U-20 World Cup U-23 Olympics Copa America Wake me up whenever Penaldo is able to do this. 4 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 10:09am On Jul 11, 2021 |
NoFap123:AdamX is pained and delusional. 7 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Jokerman(m): 10:09am On Jul 11, 2021 |
NoFap123: Shebi na so una dey call Eder? |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by ThierryJay: 10:10am On Jul 11, 2021 |
LordAdamX: Guy sorry o, but this your comment is coming from the pit of dumbn*ss and with each passing comment, you keep reaching new farcical depths. By your ridiculous logic, Kaka should be rated higher than Ronaldo De Lima cos he was more efficient in his career as he won world cup 2002 efficiently (trophy with minimal playing input) as well as Copa which Delima also won, and the UCL which De Lima didnt win. His individual contributions in those tournaments dont matter so long as a trophy is at the end of it By your logic, Dani Alves, Cafu & Kaka should be the GOATs then. Its official, you are the lord of delusion with a smattering of delirium. 14 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Jokerman(m): 10:11am On Jul 11, 2021 |
biomustry: He was injured at the finals. If he had played all through, he would have won MVP |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 10:11am On Jul 11, 2021 |
ThierryJay:Penaldo has won two international trophies while Messi has won three. 8 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 10:12am On Jul 11, 2021 |
Jokerman:If, if, if. Una no dey shame? 8 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by GrammarNazi1(m): 10:13am On Jul 11, 2021 |
Jokerman:Did Penaldo not go to any World Cup? Why did he not win MVP? Guy, save yourself the stress, emotional trauma, and shame! Messi will always be miles ahead of Penaldo. 13 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by ThierryJay: 10:14am On Jul 11, 2021 |
GrammarNazi1: I was even trying to indulge his claim of Messi's one trophy to still show the stupidity of his reasoning regardless. 8 Likes |
(1) (2) (3) ... (4674) (4675) (4676) (4677) (4678) (4679) (4680) ... (6187) (Reply)
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021
Viewing this topic: Awesome01(m) and 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 70 |