Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,217 members, 7,836,053 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 07:59 PM

Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony - Crime (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony (30931 Views)

EFCC Arrests Nine Suspected Internet Fraudsters In Enugu / Suspected Cultists Arrested On Their Way To A Burial In Imo State. Photos / Vikings And Eiye Fight In Italy: 3 Nigerian Cultists Arrested (Video) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Nobody: 10:01pm On Aug 19, 2021
dairykidd:

Shut up mumu.. Wetin u done achieve since u bam? Useless phone repair man. No face phones when dem give u repair. Goat.. BAM material bend ur neck


I achieve money
At least I no dey beg
I get a good life

So I can't face you

This is a faceless group

I no want reply you sef

If I like make I be anything
Wetin concern your papa and mama
Why you go judge me say wetin I achieve
When you don't know me

I have my Rights
And you too


Make your papa face your papa life
N come dey whine me

1 Like

Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Akabuking: 10:07pm On Aug 19, 2021
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Upjis: 10:09pm On Aug 19, 2021
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Risingblue008(m): 10:21pm On Aug 19, 2021
slawormiir:
Damnnn niggarrrr
Isoright

Ogbeni....you must be a real niggarr.... anytime way you take enter Edo state....
Just dey with me...he get why

Even for that fatajelo
Eiye still dey use una shine
grin grin grin
Above all
Pls shun cultism
No certificate inside ooo

2 Likes

Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Totilopussylick(m): 10:51pm On Aug 19, 2021
Passionate888:
Ass men and yeye men too dey mumu

Yet they run from fulani herdsmen
Not their line of operations.
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Goddard(m): 11:36pm On Aug 19, 2021
Danjikanbauchi:
Rascals, shot them on their scrotum at close range. grin cheesy

;-)
Too bad!
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Nobody: 11:48pm On Aug 19, 2021
tolakush92:



I achieve money
At least I no dey beg
I get a good life

So I can't face you

This is a faceless group

I no want reply you sef

If I like make I be anything
Wetin concern your papa and mama
Why you go judge me say wetin I achieve
When you don't know me

I have my Rights
And you too


Make your papa face your papa life
N come dey whine me
Remove hand for confra idiot. No be say u even still get levels inside matters. Una go dey like show una selves upandan. Someone that has his info online and also a repair and phones dealer. Can u see how very unintelligent u are? I dey advise u nd u dey involve my papa abi. If u let me find u reach that ur cubicle shop u dey share nobody go see ur useless body

1 Like

Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Nobody: 7:42am On Aug 20, 2021
dairykidd:

Remove hand for confra idiot. No be say u even still get levels inside matters. Una go dey like show una selves upandan. Someone that has his info online and also a repair and phones dealer. Can u see how very unintelligent u are? I dey advise u nd u dey involve my papa abi. If u let me find u reach that ur cubicle shop u dey share nobody go see ur useless body



See idiot


Cubiclet my feet

Na company I dey work for

I get paid


Kidd like you dey follow me yarn

I work for repair station ikeja

Ode .. wetin concern you

Una go just dey decide wetin una no know

Guy abi kid... Face your life chief

If you have nothing to say pass

Don't come here and advise me


Go and advise davido why e Bam

Nonsense and ingredients


Just fem if you Don know how to talk

U choose not to reply you again .. OBOTE
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by skyblue4real(m): 9:12am On Aug 20, 2021
What is benefit of Cultism?
Nonsense
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by ThuGGeR147: 9:38am On Aug 20, 2021
Koko yarn, bam reportation!... wink
tolakush92:


Nothing like being a BAM materia
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Nobody: 10:00am On Aug 20, 2021
tolakush92:




See idiot


Cubiclet my feet

Na company I dey work for

I get paid


Kidd like you dey follow me yarn

I work for repair station ikeja

Ode .. wetin concern you

Una go just dey decide wetin una no know

Guy abi kid... Face your life chief

If you have nothing to say pass

Don't come here and advise me


Go and advise davido why e Bam

Nonsense and ingredients


Just fem if you Don know how to talk

U choose not to reply you again .. OBOTE

Which nonsense company. Go wash clean ur black jeans and uniform t-shirt and go hustle. I'm not against u but ur stupidity in glorifying nonsense.. Na Davido be ur hope abi grin grin
What of burna add am too. And u have the nerve to call me a kid. Bloody street rat.
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by space9880: 12:20pm On Aug 20, 2021
They should ask for forgiveness and be allowed to go free after all bubu is releasing repentant terrorists
Re: Nine Suspected Cultists Arrested In Oyo During Handover Ceremony by Afunshi007: 6:25pm On Aug 20, 2021
Me wey get who go follow me talk but didn't do the needful nko?
I no Sabi join geng

(1) (2) (3) (Reply)

Young Man Declared Missing After Traveling To Plateau Before The Massacre. Photo / Lagos Missing Househelp Finally Found / 11-year-old Stabs Dad To Death For Beating Mom

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.