Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:33am On Nov 16, 2011 |
you know say i no fit shout now |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oyinlolami(f): 8:16am On Nov 16, 2011 |
now i don come, who dey? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 8:40am On Nov 16, 2011 |
dey where ![](/faces/huh.png) ? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oyinlolami(f): 8:54am On Nov 16, 2011 |
where dem supposed dey now? Nairaland, |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:57am On Nov 16, 2011 |
Nairaland too dey jaga jaga, sha pesin wey wan jolly go catch plenty fun |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oyinlolami(f): 9:01am On Nov 16, 2011 |
fun dey here, na true, sha i neva still get the kain fun wey i want |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 9:06am On Nov 16, 2011 |
want? if u want am u for create am |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 9:20am On Nov 16, 2011 |
Am here to ginger and garlicfy, una follow follow me simplify |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 9:34am On Nov 16, 2011 |
simplify on jo, na wetin boys dey find |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 10:10am On Nov 16, 2011 |
Find am o , u have to find dat thing or I break ya heard |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 11:25am On Nov 16, 2011 |
heard wetin. . . na wetin una dey find sef |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 6:01pm On Nov 16, 2011 |
sef, mek I begin find sumtin wey I go chop |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emmke(m): 7:44pm On Nov 16, 2011 |
chop here chop there, u no dey belle full? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 7:52pm On Nov 16, 2011 |
full ground remain |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sima(f): 5:11pm On Nov 17, 2011 |
remain that food wey u dey chop for me , |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 5:37pm On Nov 17, 2011 |
Me be YORISB. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 5:42pm On Nov 17, 2011 |
Yorisb na craze pesin |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 5:45pm On Nov 17, 2011 |
Pesin wey even craze pass na Emofine |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 5:49pm On Nov 17, 2011 |
emofine dey craze small sha |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 5:55pm On Nov 17, 2011 |
Sha na lie, at least u gree say u dey craze |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 5:59pm On Nov 17, 2011 |
craze catch u well well, sha I tin say e b u wey I don collect am from |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 6:05pm On Nov 17, 2011 |
From who? well at least u still dey confirm 'am say u carry craze come from somewhere |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 7:00pm On Nov 17, 2011 |
Somewhere wey dem dey sell craze abi dash |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 5:40am On Nov 18, 2011 |
dash me money before i go change my mind. ![angry](https://www.nairaland.com/faces/angry.png) |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 9:11am On Nov 18, 2011 |
Mind go change wen u see money Barawo ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 9:13am On Nov 18, 2011 |
Barawo no dey live spend the money :p |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 9:21am On Nov 18, 2011 |
Money wey dey flow like shayo , aye sweet o ![smiley](https://www.nairaland.com/faces/smiley.png) |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 9:23am On Nov 18, 2011 |
O money, wey you dey now |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 12:42pm On Nov 18, 2011 |
Now u suppose don carry ur yama yama comot hia |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Abbeycity4(f): 1:09pm On Nov 18, 2011 |
hia no be better place again joor |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by thetelz(m): 1:11pm On Nov 18, 2011 |
Jo no talk am o, this place correct |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Yorisb: 1:29pm On Nov 18, 2011 |
Correct ur last yans or I go whooze u oo |