Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,164,668 members, 7,858,456 topics. Date: Wednesday, 12 June 2024 at 02:31 PM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (44) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (69969 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 7:28pm On Aug 16, 2011
for wia, i don comot since
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:15pm On Aug 16, 2011
Since you dey wurupiri for NL
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Remii(m): 8:15pm On Aug 16, 2011
NL people dem, a o una dey?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:22pm On Aug 16, 2011
dey dia dey look for NL pple
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:41pm On Aug 16, 2011
people sef no fit mind them biz
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 8:59pm On Aug 16, 2011
biz wey no get money on top
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by goldenboi(m): 2:42am On Aug 17, 2011
Top wia i dey
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 9:45am On Aug 17, 2011
dey dere dey talk,i thank God for anoda day.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 10:53am On Aug 17, 2011
day break don reach
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 11:03am On Aug 17, 2011
reach 6'0clock make i for fit close na him i dey pray for now
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Claroo(m): 12:22pm On Aug 17, 2011
Now wey i dey pray,make God ansa ma prayer
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 4:09pm On Aug 17, 2011
prayer na de key
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:37pm On Aug 17, 2011
key to central bank vault dey my hand
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 4:39pm On Aug 17, 2011
hand when you take dey write cheques.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:46pm On Aug 17, 2011
cheques? people like us get warehouse wey we dey arrange money
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 5:50pm On Aug 17, 2011
money when belong to the public.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 8:23pm On Aug 17, 2011
Public no be me and you?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 8:45pm On Aug 17, 2011
you sef too like money haba
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 9:35pm On Aug 17, 2011
haba why you dey talk like pikin?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 1:05pm On Aug 18, 2011
Pikin like me go like make you breastfeed am
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by ferber: 1:21pm On Aug 18, 2011
am am say watin na!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 3:27pm On Aug 18, 2011
na who dey house dis afternoon
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 5:08pm On Aug 18, 2011
afternoon don pass,na evening we dey now.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:09pm On Aug 18, 2011
now you jus dey show up since
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 5:10pm On Aug 18, 2011
since wen you dey find french ladies?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:12pm On Aug 18, 2011
ladies wey dey speak french no bad at all grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 5:16pm On Aug 18, 2011
all the languages wen u know,no do you?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:18pm On Aug 18, 2011
you know no say i go gaga for funky languages grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 5:21pm On Aug 18, 2011
languages wen you not fit learn,na woman go come teach you? undecided
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 5:22pm On Aug 18, 2011
you fit teach me the one wey u knw
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Goldieluks: 5:33pm On Aug 18, 2011
knw small french sha,but i no sabi teach person.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Effiko(m): 6:14pm On Aug 18, 2011
person wey be ma grammar teacher . . . . .she sabi teach wella

(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (110) (Reply)

Give The Person Above U A Number,or A comment Of What U Think About Them: / ♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / What Song Are You Really Feeling Now?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.