Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,736 members, 7,955,796 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 03:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Caption This Photo Of Pique And Stegen (680 Views)
Caption This Photo Of Osimhen & Galatasaray Fans (Pix) / Laliga: Barcelona Dressing Room Tears Apart As Messi And Ter Stegen Fight. / Caption This Photo Of Ronaldo And Neymar At The Best FIFA Awards (2) (3) (4)
Caption This Photo Of Pique And Stegen by Deenillah(m): 7:53pm On Dec 17, 2021 |
Pique: You this man I don even tire for you. Stegen: baba pique lemme o. E be like ma hand don shift from ma shoulder. 1 Like
|
Re: Caption This Photo Of Pique And Stegen by tobillionaire(m): 7:59pm On Dec 17, 2021 |
Pique:you no sabi anything, that simple ball still score fr your hand Stegen:if e easy do am, I can't kill myself jhare 3 Likes |
Re: Caption This Photo Of Pique And Stegen by jaeyking(m): 8:28pm On Dec 17, 2021 |
Pique; ooooh wetin dey worry u na, small shot na goal Tegen: baba leave me o, I go soon leave this team for una 2 Likes |
Re: Caption This Photo Of Pique And Stegen by ekanx27(m): 8:29pm On Dec 17, 2021 |
Pique: Common to catch ball dey tire you Steven: Bros you nor dey see the big and heavy shot those people dey shoot. Baba Pique I beg I nor fit fear darkness shit for inside house. The shot too much. Me: ���� 1 Like
|
Re: Caption This Photo Of Pique And Stegen by paulolee(m): 8:29pm On Dec 17, 2021 |
lolz |
Re: Caption This Photo Of Pique And Stegen by WibusJaga: 8:32pm On Dec 17, 2021 |
Pique : which kind yeye keeper you be self. I don tell you make you de use 2 hands. Use 2 hands... Stegen : Abeg dis one na wicked shot, you no see say e nearly dislocate my shoulder. 2 Likes |
Re: Caption This Photo Of Pique And Stegen by ChiefSosa(m): 8:50pm On Dec 17, 2021 |
An African father shouting at his son for being a failure and bringing disgrace to the family! 2 Likes |
Re: Caption This Photo Of Pique And Stegen by GuiseppeO: 4:53am On Dec 18, 2021 |
ChiefSosa: Kini wi 1 Like
|
Re: Caption This Photo Of Pique And Stegen by Emperormartin(m): 3:00pm On Dec 18, 2021 |
Pique: nawa for you ooo this German albino. Wetin we do you this 2021 Te stegen: abeg leave me ooo if 2022 no blend sef I go follow Messi japa… 1 Like |
(1) (Reply)
Fattprince, Royal Betting Tips / Does Eto'o Grow Cannabis In His Backyard / Daily Odds Rollover(thread To Be Updated With Daily Games)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |