Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,447 members, 7,819,654 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 07:58 PM

Families How Una Dey Cope For This Economy - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Families How Una Dey Cope For This Economy (646 Views)

How Are You Surviving In This Economy? / Should Nigeria Limit Children Born Into Each Family In This Economy? / Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Families How Una Dey Cope For This Economy by akpunda86: 12:25pm On Dec 19, 2021
Is not easy both the Rich and poor cry now.
When I was small thou I know naira have value.my father gave birth to 7 children,daddy and mummy and house help with uncles and aunties staying with us,mummy cooks like she runs a restaurant,wow now I know I respect my Dad we never went hungry for once.

Ok mine with wife and 2 kids and help five altogeda,is not easy but we keep rolling,so guys wanna know u all faring not easy but when I rember how our parents did it,it keeps the spirit alight.
Infact with d way food stuff goes down I installed a small CCTV camera bulb in store to monitor but saw noting,Odiegwu ohhh.Bags of food come down like there is a leakage.

1 Like

Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by FahBuLous: 12:26pm On Dec 19, 2021
Na only God go help us
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by Ebubechuwku(m): 12:46pm On Dec 19, 2021
grin grin grin grin

May God have mercy....


grin grin grin grin grin grin grin

I thank God, Emily never succeeded in pushing me to marry her. Maybe by now we for don get like 2 pikin con dey struggle.. grin grin grin grin

2 Likes 1 Share

Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by Nobody: 1:18pm On Dec 19, 2021
If you say it's easy, nah SETUP

We just dey grind but soon, everywhere go burst.
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by ahnie: 1:47pm On Dec 19, 2021
Funny thread....for my area them don dey steal pot of soup directly from the fire grin grin grin
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by yanabasee2: 1:52pm On Dec 19, 2021
Omo e no easy oh.


I don't struggle buy rice keep for house.... Na to buy yam and garri remain... later we go the hustle for the money to carry buy onions....


Wait una notice say Onions no too deh market?
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by 9182736455O1999(m): 3:24pm On Dec 19, 2021
Me coming to think of it. next year will even be worse. the country is so bleeped up. sad

1 Like

Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by Lamanii22(f): 4:46pm On Dec 19, 2021
All I can say is "it has been the lord's doing ooo"....

1 Like

Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by Tokskob2008: 5:11pm On Dec 19, 2021
Lol, bro even installed CCTV inside the pantry to see what goes on there. Damn!!!!

Like someone said up there it isn't easy and if anybody tell you say e easy, na big setup.. Me still dey think how from now till 31st go be but God dey sha.
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by ogawisdom(m): 5:55pm On Dec 19, 2021
U are enjoying now ooo

Wait until fuel starts selling at 350 by next year then the mother of all hardship will be unleashed

3 Likes 1 Share

Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by akpunda86: 6:10pm On Dec 19, 2021
Tokskob2008:
Lol, bro even installed CCTV inside the pantry to see what goes on there. Damn!!!!

Like someone said up there it isn't easy and if anybody tell you say e easy, na big setup.. Me still dey think how from now till 31st go be but God dey sha.

Bro no blame me ohhh d way bags of garri and rice go down scary,infact I had two dogs have to give out one painfully.
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by Adaanna(f): 6:11pm On Dec 19, 2021
Honestly is not easy oo but God has been faithful.
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by MufasaLion: 10:01pm On Dec 19, 2021
ahnie:
Funny thread....for my area them don dey steal pot of soup directly from the fire grin grin grin

How possible?
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by hostinark: 10:25pm On Dec 19, 2021
What an intriguing test you will have! As everybody knows, initial feelings https://advicedating.net/ enormously affect how we see others. This beginnings from the primary second when you are courteously shaking hands, gazing into one another's eyes. You'll be amazed which elements fall into the load here. To discover, continue to peruse.
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by 234GT(m): 11:28pm On Dec 19, 2021
Lols.
This is not the time to keep dogs.
Man never see place to sleep, dog dey snore.
Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by akpunda86: 12:28am On Dec 20, 2021
234GT:
Lols.
This is not the time to keep dogs.
Man never see place to sleep, dog dey snore.

Broda my area without dog in my area boys go dey come every nite so it alerts us.feeding is 10101 dats food today none morrow.

1 Like

Re: Families How Una Dey Cope For This Economy by Silvernus2020(m): 10:47am On Dec 20, 2021
Under God wink

(1) (Reply)

Things I learnt been Broke, Share Your Views On Money / Delete One For Ever / Which Card Can I Use To Pay On Google Pay

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.