Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,820 members, 7,820,885 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 12:43 AM

How I Go Take Japa For Naija Come 2023 - Photos, Video - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / How I Go Take Japa For Naija Come 2023 - Photos, Video (581 Views)

2023: Photos Of Wike For President Billboards / Saraki Declares Intention To Run For President In 2023 (Photos) / 2023: Photos Of Tinubu Plantain Chips (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How I Go Take Japa For Naija Come 2023 - Photos, Video by Nnamdinaija(m): 7:46pm On Dec 19, 2021
This viral video I watch for YouTube make me laugh, I laugh eeh I for small break my phone screen. The driver for the video cum even jump from him car window shocked shuu!! Na so life sweet the man reach?? For me eeh, na like that I wan take japa for naija come 2023...na so one guy follow bush japa come see himsef for Niger republic grin, him later come dey find way to japa again enter naija grin

2baba talk, nobody wan pai but dem wan go Heaven


https://www.youtube.com/watch?v=d4Bc1xOHm8Y

1 Like 1 Share

Re: How I Go Take Japa For Naija Come 2023 - Photos, Video by Goldbw122(m): 7:48pm On Dec 19, 2021
Very funny, this country is so hard so I nor laugh. Nor vex

1 Like

Re: How I Go Take Japa For Naija Come 2023 - Photos, Video by realstars: 7:58pm On Dec 19, 2021
See you when you get there. Goodbye
Re: How I Go Take Japa For Naija Come 2023 - Photos, Video by Nnamdinaija(m): 7:59pm On Dec 19, 2021
If you dey japa group, gather here grin

If you wan join japa group, no comment, just dey observe grin
Re: How I Go Take Japa For Naija Come 2023 - Photos, Video by Nnamdinaija(m): 8:05pm On Dec 19, 2021
Nnamdinaija:
This viral video I watch for YouTube make me laugh, I laugh eeh I for small break my phone screen. The driver for the video cum even jump from him car window shocked shuu!! Na so life sweet the man reach?? For me eeh, na like that I wan take japa for naija come 2023...na so one guy follow bush japa come burst out for Niger republic, him later come dey find way to japa again enter naija angry

2baba talk, nobody wan pai but dem wan go Heaven


https://www.youtube.com/watch?v=d4Bc1xOHm8Y
Re: How I Go Take Japa For Naija Come 2023 - Photos, Video by Nnamdinaija(m): 8:14pm On Dec 19, 2021
realstars:
See you when you get there. Goodbye

Who come get the goodbye undecided me or you?

Goodbye say you don dey japa or goodbye say make I japa dey go

Sorry oo questionman no dey miss road grin

(1) (Reply)

Jonathan Responsible For Rise Of Banditry In Nigeria – Amaechi / APC Chides Edo Govt Over Plan To Demolish Benin Central Hospital / Kanu Was Not Asked If He Is Leader/member Of IPOB, So There's Nothing To Deny

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.