Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,773 members, 7,817,157 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:20 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) (24946 Views)
Wicked Souls Go And Hustle- Portable Warns Fans Against chasing him for money / Burna Boy Warns MI Abaga For Supporting South African Rapper AKA / Burna Boy Warns Steff London: "You Cannot Be Going Outside Like This O" (2) (3) (4)
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Jimthebond(m): 6:37pm On Dec 28, 2021 |
What if the na the fan enter am first 2 Likes |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Myer(m): 6:37pm On Dec 28, 2021 |
HRSweetness: Burna wey no get joy. Heard he charged the highest for his concerts. Even Wiz wey dey pop pass am sef no overkill him fans. Regular for burna na 50k. While Wiz na 30k. 3 Likes |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Anny505(m): 6:38pm On Dec 28, 2021 |
pocohantas: E shock me say you like Burna Boy 1 Like |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Vinnie2000(m): 6:39pm On Dec 28, 2021 |
starrboyniels: You are Very Right! Burna has Wronged some People, hence this Yarns! Y is Wizkid is not bothered about the Aggressiveness of his Fans? |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Drone95(m): 6:45pm On Dec 28, 2021 |
Burna man dey fear. |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by HRSweetness(f): 6:49pm On Dec 28, 2021 |
Myer: LOL. The guy is stubborn. |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by illicit(m): 6:49pm On Dec 28, 2021 |
Of course there are skeletons in his cupboard Listen to his track "Agbada" and Vampire 1 Like |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Agricmoney(m): 6:49pm On Dec 28, 2021 |
lol Anyway, Agriculture is life. |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Nobody: 6:50pm On Dec 28, 2021 |
I remember when future visit Nigeria when one guy jump on stage |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Allisgud: 6:57pm On Dec 28, 2021 |
Na so,some people fit get ulterior motive,or might be sent from their rival colleague to nakam something, who knows all this celebrities dey try o |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Okunga: 7:04pm On Dec 28, 2021 |
SapphireBlue: Just say you are gay, nobody go flog you . 2 Likes |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Nobody: 7:06pm On Dec 28, 2021 |
SapphireBlue:naaa! I think he meant stab you with a knife. Trust me, i know. |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Nobody: 7:08pm On Dec 28, 2021 |
For those confused with "enter you" he meant stab you with a knife. Believe it or not, i know.. |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by peppermint7(m): 7:14pm On Dec 28, 2021 |
Fedrick100:Boss you de use freebasics Comrade why
|
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Twoclans(f): 7:24pm On Dec 28, 2021 |
pocohantas: This your love for burna boy make person no just talk . |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by udemzyudex(m): 7:32pm On Dec 28, 2021 |
forewarned is forearmed |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by GoldenJAT(m): 7:41pm On Dec 28, 2021 |
drimzsmoke:Him hurt you with that statement?? What's hurting about what HW said? |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by NGArmyTerrorist: 7:52pm On Dec 28, 2021 |
So fear dey catch you too. Been think say you be agbero not knowing that you're a low budget agbero.. Better surround yourself with securities . As them take jam Pastor Oyedepo last time go don send una feverish messages. |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Youpele52: 8:06pm On Dec 28, 2021 |
Thandiubani: Port Harcourt Boy |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Naijatask: 8:51pm On Dec 28, 2021 |
pocohantas: This is a first! So a whole poco get crush on burna boy? Na WA ooo 1 Like |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by ppforte: 8:59pm On Dec 28, 2021 |
He should abuse someone in Europe or USA, he go use all him money take settle out of court....nigeria sha na jungle 1 Like |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by MMXX: 9:05pm On Dec 28, 2021 |
How do people enjoy shows like this sef,the pushing, stepping on eachother,smells and sweats everywhere eewww For music wey u don hear tyre,wey dey your fone I'd rather go to a comedy show instead 2 Likes |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Nyascobar1414: 9:16pm On Dec 28, 2021 |
SapphireBlue:Are you gay.. Cos its takes a gay to know a gay 1 Like |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Ttjj: 9:58pm On Dec 28, 2021 |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by beejay85: 10:08pm On Dec 28, 2021 |
Thandiubani:Well only cultists look over their shoulder or get startled at the slighted show of love.... |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by Firefyta: 11:44pm On Dec 28, 2021 |
Uyi168:Carried man I hail 1 Like |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by jayice(m): 11:49pm On Dec 28, 2021 |
Na legit cappings burna dey cap...no be every body wey come ur show like you |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by whippersnapper(m): 6:31am On Dec 29, 2021 |
SapphireBlue:you just deconstructed everything bro 1 Like |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by obontami: 8:42am On Dec 29, 2021 |
jimmychang: Fall am? Them need near am before them do that shit? Lol |
Re: I Fit Just Enter You – Burna Boy Warns Fans Against Jumping On Stage (video) by bukhety(f): 9:11pm On Jan 06, 2022 |
pocohantas:Hi Pocahontas, it's been a while. What's up? Miss your comments on nairaland! |
Ceec Stuns In New Photoshoot / Don Jazzy & Dprince’s Throwback Family Photo / Juliet Ibrahim: Opposite Sex ‘Besties’ Are Decoys For Cheating"
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |