Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,469 members, 7,816,105 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 04:59 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Forex Trade Alerts: Season 22 (364705 Views)
Forex Trade Alerts: Season 23 / Forex Trade Alerts: Season 21 / Forex Trade Alerts: Season 20 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (208) (209) (210) (211) (212) (213) (214) ... (521) (Go Down)
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Nobody: 9:24am On Apr 19, 2022 |
karkinase: Now it's pride....lol. only God is Alpha and Omega. I'm just a master trader, making profitable trades on a consistent basis |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 9:25am On Apr 19, 2022 |
KingPipmarshall: Ok boss... thanks 2 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 9:27am On Apr 19, 2022 |
all.of una dey ment...if you feel say person no sabi trade...make una set up contest with strict rules...carry the battle & mouth enter market...na market be the plug... |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by karkinase(m): 9:31am On Apr 19, 2022 |
KingPipmarshall:Lol… .. u a comic relief I swear.. 3 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by MONEY247: 9:31am On Apr 19, 2022 |
Trade call...: Audjpy...Buy @ 94.821 TP:95.043 SL:94.671 Simple trading plan...... 20 and 50 ema cross.... retested, Broke the recent high.... Timeframe: m15 Risk 1: 1.5 The trading game is easy........ 4 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by ceejeck(m): 9:56am On Apr 19, 2022 |
MONEY247: Sl triggered 2 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by MONEY247: 10:22am On Apr 19, 2022 |
ceejeck:My trade still running.... though it's currently in a loSS
|
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Elliotwaveforec: 10:25am On Apr 19, 2022 |
Pastor Peteregwu, where are thou? 2 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by charly20(m): 10:34am On Apr 19, 2022 |
charly20: So I'm still on this...price traded high into $108. I'll be looking to hop in on retracement @ $103
|
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by charly20(m): 10:41am On Apr 19, 2022 |
Also stalking nas100. Price is trading in one of the demand windows i previously marked up. I'm waiting to see a buy model before going ahead. This has been the problem I've been battling with for a long time. When price runs into my price of interest,for the fact that I may have given myself 1001 reasons why that trade should be a winner,i just hop in and "expect" the trade to go as planned. This is why I lose some of my trades. It is not an easy problem to tackle given that it has to do with the mind but I go dey alright 1 Like
|
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by MONEY247: 10:45am On Apr 19, 2022 |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by peteregwu(m): 11:17am On Apr 19, 2022 |
Elliotwaveforec: Guy, me no get strength for all these fight abeg, na bank alert I need ooo.. 3 Likes 1 Share |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by peteregwu(m): 11:19am On Apr 19, 2022 |
Na only for nairaland una sabi fight. We dey look for people wey go volunteer to fight terrorist but na here una dey show power. |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Elliotwaveforec: 11:27am On Apr 19, 2022 |
peteregwu:No vex o, na friendship a carry come but na fight you bring. I no know say you be one of them. See as you downgrade yourself. 2 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Elliotwaveforec: 11:29am On Apr 19, 2022 |
peteregwu:You wan fight terrorist and you no go Sambisa go fight. I think say you be gentleman o, I no know say you sef dey play rough. Person wey I see as a fan dey form enemy. |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by peteregwu(m): 11:48am On Apr 19, 2022 |
Oya, guys in the house who sabi forex know how. I want to ask something. In forex when drawing trend line, does the wicks matters...does one need to include the wicks as well? I discover that those wicks are also respected when drawing trend lines. I never noticed, but I just did of recent. Pls, lecture me on this. Make una come do the fighting here and leave other fightings alone. 2 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Elliotwaveforec: 11:52am On Apr 19, 2022 |
peteregwu:Who dey fight you abi you dey fight yourself. It's better you say what you have against me make your belle no swell up. Your own pastor dey keep malice ni. Person no offend you, you dey show anger, na so your senior pastor teach you for church wey you dey go? |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Englishisamust: 12:05pm On Apr 19, 2022 |
Otun ti zeeeh. Season 2. I dey enjoy this movie die . 3 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by peteregwu(m): 12:25pm On Apr 19, 2022 |
Elliotwaveforec: Omo, wahala dey for here oo... Abeg, I no fight with anybori ooo.. I dey my own jeje oo.. Even me self no understand all the fight self. Na to dey read dey laugh na hmm I dey here dey do oo. No vex sha if my post here hit you bad. Oya, help us answer the question sha. 3 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by peteregwu(m): 12:26pm On Apr 19, 2022 |
Elliotwaveforec: |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by peteregwu(m): 12:32pm On Apr 19, 2022 |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Fxwarrior: 12:36pm On Apr 19, 2022 |
It's official. Buy Gold. |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Donsheddy: 12:39pm On Apr 19, 2022 |
peteregwu: ehen naw.... |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Nobody: 12:40pm On Apr 19, 2022 |
All is well! |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Donsheddy: 12:40pm On Apr 19, 2022 |
una dey fight here.. while dey G.U knack me left right center.... my face don fat.... 1 Like |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Nobody: 12:55pm On Apr 19, 2022 |
We don't see things as they are, we see things a we are. 1 Like |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by exmaysn12000: 1:14pm On Apr 19, 2022 |
peteregwu: My own personal belief is that, since when using other tools like Fibonacci, the wick is considered, so the same should apply to trendline. 3 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by MONEY247: 1:23pm On Apr 19, 2022 |
peteregwu: The wicks are very important.... 2 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Zamanda: 1:42pm On Apr 19, 2022 |
ogashman: God, abeg no let me over do pass myself for here or anywhere else, because of Forex frustrations. 3 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by DestinyDjohn: 1:52pm On Apr 19, 2022 |
peteregwu: To the best of my knowledge,the wick should be considered 2 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by cheehummer(f): 1:53pm On Apr 19, 2022 |
Fx Twitter will be sharing strategies, encouraging traders and showing off their successes. Nairaland own different. 3 Likes |
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by cheehummer(f): 1:55pm On Apr 19, 2022 |
peteregwu: OHLC, wicks join for the candle anatomy and should be considered. 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (208) (209) (210) (211) (212) (213) (214) ... (521)
MSME Survival Fund Registration: How To Apply As Portal Opens / Elance.com, Upwork.com And Other Freelancing Site: How To Succeed Guide. / Youwin Business Competition 2013
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |