Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,203 members, 7,835,996 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 06:59 PM

Need A Car To Buy, Camry Or Corolla - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Need A Car To Buy, Camry Or Corolla (235 Views)

Soldiers Punish Man By Making Him Stand On His Car To Wave At Motorists / How Tight Is The Road? I Have A Car To Delive To Delta State. / Woman Uses Her Husband’s Car To Sow Seed In A Church In Delta State,... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Need A Car To Buy, Camry Or Corolla by DAYTOR: 12:01pm On Jan 02, 2022
Greetings my ogas them

I beg, I need small motor for small money to buy.

If you get, abeg drop the photo dem and how I fit tee reach you.

I know say some people need money to complete their money to take travel back.

Thank you.
Re: Need A Car To Buy, Camry Or Corolla by Kimiso(m): 12:14pm On Jan 02, 2022
DAYTOR:
Greetings my ogas them

I beg, I need small motor for small money to buy.

If you get, abeg drop the photo dem and how I fit tee reach you.

I know say some people need money to complete their money to take travel back.

Thank you.
oga me as you dey find motor na so meself dey find 1k abeg credit me 2183147729
Lateef niyi fatai
Uba bank you no go enter the wrong hand by the grace of god
Re: Need A Car To Buy, Camry Or Corolla by DAYTOR: 12:20pm On Jan 02, 2022
Kimiso:
oga me as you dey find motor na so meself dey find 1k abeg credit me 2183147729
Lateef niyi fatai
Uba bank you no go enter the wrong hand by the grace of god

Baba you funny ooooo.

Anyways make I see waiting I need first so that the 1k no go short the money.
Re: Need A Car To Buy, Camry Or Corolla by Kimiso(m): 12:26pm On Jan 02, 2022
DAYTOR:


Baba you funny ooooo.

Anyways make I see waiting I need first so that the 1k no go short the money.
haha,..haba do am for me bro make i use am take garri and kulikuli for sleep tonight so I can keep the remaining change for my interview t-fare next week

(1) (Reply)

Digital Marketter / File Transfer With Shareit Lite / Lg’s Newest Innovations Earn Wide Range Of Honors At Ces 2022

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.