Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,800 members, 7,820,803 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 10:04 PM

Abeg This Heat Reach Una Side - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Abeg This Heat Reach Una Side (330 Views)

My Horrible Experience With Heat Yesterday Night / Doctors/Nurses Help My Wife Analyze This Scan Result Abeg (PHOTO) / This Heat Will Not KILL You! - You Can Be Saved! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg This Heat Reach Una Side by raystar96(m): 6:04pm On Feb 26, 2022
My people... I think this Russia and Ukraine heat is been felt here in Lagos...abi e nor reach una side .
Re: Abeg This Heat Reach Una Side by dayoscape: 6:30pm On Feb 26, 2022
If pu dey Lokoja you go sabi say Lagos own dey play ball....

We're literally going through what scientist call Heat Wave
Re: Abeg This Heat Reach Una Side by kwaso2: 6:37pm On Feb 26, 2022
It's very well. Yesterday, after dressing to go to work, I had to UnCloth to bath again due to the severe heat
Re: Abeg This Heat Reach Una Side by Deborah98(f): 7:38pm On Feb 26, 2022
You guys are funny
Re: Abeg This Heat Reach Una Side by MJBOLT: 8:24pm On Feb 26, 2022
no be only you o
I dey baff still dey sweat on top,the heat too much.

1 Like

Re: Abeg This Heat Reach Una Side by trinity11(m): 12:22am On Feb 27, 2022
We dey feel ahm ooo
Re: Abeg This Heat Reach Una Side by Nickymezor(f): 2:02pm On Feb 28, 2022
Na so, the heat no here

(1) (Reply)

How To Look Younger And Fresh / I Sniff My Used Pant All The Time / Brain Nutrition

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.