Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,749 members, 7,817,071 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 03:03 AM

Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 (16949 Views)

Bayern Munich Vs Real Madrid: UCL (2 - 2) On 30th April 2024 / Real Madrid Vs Chelsea UCL (2 - 3) On 12th April 2022 / Tottenham Hotspur Vs Ajax: UCL Semi Finals (0 - 1) On 30th April 2019 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by EbukaHades10(m): 1:27pm On Apr 30, 2022
ghettokid1:
But una no suppose win this match oo, atleast make una lose or play draw abeg. na beg I dey beg cool
At this critical hour?

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Michaelbjune(m): 1:27pm On Apr 30, 2022
ghettokid1:
man wey sabi grin grin cool cool
.

see them there people wey just start to dey play ball 2012

club wey come out of championship 2001

anyway there's no time to check time 1:27

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by GODPUNISHALABI: 1:27pm On Apr 30, 2022
Liverpool should prepare for premium tears epl una no go see, champions league una go see,fa Cup na Chelsea get am grin

2 Likes 1 Share

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by ghettokid1(m): 1:27pm On Apr 30, 2022
fergie001:

You all know where I stand

#YNWA
Nobody knows where u stand, embarassed embarassed ASHAWO angry....
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by cliffypatt(m): 1:28pm On Apr 30, 2022
Kyase:
One of una go drop points today
Either city or Liverpool

Sure?
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by ghettokid1(m): 1:29pm On Apr 30, 2022
Nvestor02:


For life bro.... I will forever be a citizen

My city for life.
cool cool
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by EbukaHades10(m): 1:29pm On Apr 30, 2022
fergie001:
Umu Nairaland o!!!!!

When I type this thing?

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by darkstar6971(m): 1:29pm On Apr 30, 2022
On God
crazygod:
Keitaaaaaaaaa goaaaaallllllll shocked
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Wordson(m): 1:29pm On Apr 30, 2022
ghettokid1:
But una no suppose win this match oo, atleast make una lose or play draw abeg. [b]na beg I dey beg [/b]cool
lol.. grin
Guy, why u dey beg na?
U wan make man city turn EPL to farmer's league Winning d trophy season in and out?
Make dem give us chance too make we win am na after d first time
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Starz825(m): 1:30pm On Apr 30, 2022
Dot298:

Yeah, we are winning quadruple this season
Madrid will spoil that dream...
Lemme overcome city first... cheesy
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by ALFADOS(m): 1:30pm On Apr 30, 2022
ghettokid1:
DOWN CHELSEA
hhaahhah lol no champions league for you next season lol
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by EbukaHades10(m): 1:30pm On Apr 30, 2022
GODPUNISHALABI:
Liverpool should prepare for premium tears epl una no go see, champions league una go see,fa Cup na Chelsea get am grin
Premium tears or not, 80, if not 90% of Liverpool fans will tell you they are enjoying the ride.

8 Likes

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by ghettokid1(m): 1:31pm On Apr 30, 2022
ALFADOS:
hhaahhah lol no champions league for you next season lol
do u know where I belong ?
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Wordson(m): 1:32pm On Apr 30, 2022
Nvestor02:


Even with that one goal... I no die that it's not gonna end well.

Abi no be Newcastle again.
Na so dem go dey boast and talk! After whistle now, we no go see u again

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by EbukaHades10(m): 1:32pm On Apr 30, 2022
Dot298:
Yeah, we are winning quadruple this season
Haba. Zukwanike, rest.
They no dey win quadruple with mouth, boss

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Nvestor02: 1:32pm On Apr 30, 2022
Starz825:

Madrid will spoil that dream...
Lemme overcome city first... cheesy

Which city are you overcoming?

Imagine Madrid dey make mouth to Man-City.

I will beat una like small team..... My 3 last Match against Madrid

I will it all... Even Madrid no see draw.

To kill it all.... Pep wey Sabi beat Madrid wella na my coach

1 Like

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Dot298: 1:32pm On Apr 30, 2022
Starz825:

Madrid will spoil that dream...
Lemme overcome city first... cheesy
I fit use all my money take carry Liverpool vs real Madrid for final
Wetin Madrid wan take beat Liverpool
Madrid defense dey leaky
The goals go too much
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Wordson(m): 1:33pm On Apr 30, 2022
GODPUNISHALABI:
Liverpool should prepare for premium tears epl una no go see, champions league una go see,fa Cup na Chelsea get am grin
hmmm..ok! We don hear ur blabbering
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by baralatie(m): 1:33pm On Apr 30, 2022
This newscasTle sef
Mind my English
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by ghettokid1(m): 1:34pm On Apr 30, 2022
Wordson:
lol.. grin
Guy, why u dey beg na?
U wan make man city turn EPL to farmer's league Winning d trophy season in and out?
Make dem give us chance too make we win am na after d first time
why una stingy like dis na ? una don win EFL, una go still win FA Cup and City neva win anything. haba my guy
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Nvestor02: 1:34pm On Apr 30, 2022
Wordson:
Na so dem go dey boast and talk! After whistle now, we no go see u again

I know new castle won't Bleep up.

They are waiting for die minutes before shocking you.
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Lamasta(m): 1:35pm On Apr 30, 2022
Draw game
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by ghettokid1(m): 1:36pm On Apr 30, 2022
EbukaHades10:
Paulolee na Barca boy, Fergie, I no know where he align but as for me, you no gats ask two times.
I know u, I also know paulolee but I don't know fergie

1 Like

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Starz825(m): 1:36pm On Apr 30, 2022
Dot298:

I fit use all my money take carry Liverpool vs real Madrid for final
Wetin Madrid wan take beat Liverpool
Madrid defense dey leaky
The goals go too much
I pity you ...
Na that weak defense I take beat Liverpool for 2018 ooo...
Madrid defense has always been weak, ask barca...Dem go beat us those days anywhere but no be for final
I say make i finish man city first...
You go see spiritual football for final... grin
Madrid na spirit for final ..if you no know...
2016..i wasn't in my best form.. still went on to win it consecutively...
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Richy4(m): 1:38pm On Apr 30, 2022
Wordson:
Na so dem go dey boast and talk! After whistle now, we no go see u again

You and Ebukahade is giving it to the haters pretty hot in this outing cheesy
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by bigcee(m): 1:38pm On Apr 30, 2022
Nvestor02:

I know new castle won't Bleep up.
They are waiting for die minutes before shocking you.

1 Like

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Ray07(m): 1:38pm On Apr 30, 2022
EbukaHades10:
Paulolee na Barca boy, Fergie, I no know where he align but as for me, you no gats ask two times.

1 Like

Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Jokerman(m): 1:40pm On Apr 30, 2022
What are Barcelona fans looking for on this thread?

Awon Olote as usual... grin
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Starz825(m): 1:42pm On Apr 30, 2022
Nvestor02:


Which city are you overcoming?

Imagine Madrid dey make mouth to Man-City.

I will beat una like small team..... My 3 last Match against Madrid

I will it all... Even Madrid no see draw.

To kill it all.... Pep wey Sabi beat Madrid wella na my coach
I just dey pity huna...
So Madrid don turn person wey man city dey beat...
You guys lack respect for Madrid..that's the most annoying part of this whole theory...very annoying.....you haven't even won it before...you are making mouth in front of the European giant himself...na wa ooo..
Upon all the defensive errors we made...we still scored three past your keeper.... nobody has done that this season except for Liverpool during your fa cup semi final match...
Madrid can never be underrated..even if you kick us out...your respect for us must be intact...13 no be joke oooo cheesy
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by ALFADOS(m): 1:42pm On Apr 30, 2022
ghettokid1:
do u know where I belong ?
Man U now lol
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by crazygod(m): 1:45pm On Apr 30, 2022
Klopp needs to sub Jota so Diaz can go to his regular position. We are suffering at that left side.
Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Angelfrost(m): 1:45pm On Apr 30, 2022
GODPUNISHALABI:
Liverpool should prepare for premium tears epl una no go see, champions league una go see,fa Cup na Chelsea get am grin

Deep down, you know Liverpool is unstoppable!

Klopp is on a wicked roll ATM! grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)

Liverpool Vs Cardiff City (4 - 1) On 27th October 2018 / Inter Milan Are Serie A Champions 2023/2024 / Arsenal Vs Manchester United (1 - 2) On Sunday 22nd January 2012

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.