Transfer Gone Wrong - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Transfer Gone Wrong (2783 Views)
| Transfer Gone Wrong by promzy555(op): 9:11am On Jun 11, 2022 |
Someone mistakenly transfer 9k into my account via pos reverse transaction. I was happy wen I got the alert because I was broke, but started having troubled mind. |
| Re: Transfer Gone Wrong by uthlaw: 10:04am On Jun 11, 2022 |
No shake,nothing go happen.... Send me 1k! |
| Re: Transfer Gone Wrong by lolu2019: 11:37am On Jun 11, 2022 |
uthlaw:oga,go meet shadiya.April don due. |
| Re: Transfer Gone Wrong by promzy555(op): 11:48am On Jun 11, 2022 |
uthlaw:lol, I b don withdraw everything from my account. But fear no let me use am |
| Re: Transfer Gone Wrong by yellowgarri2(m): 12:40pm On Jun 11, 2022 |
promzy555:Kindly send me 2k. We go refund the sender later. Hunger bad |
| Re: Transfer Gone Wrong by uthlaw: 2:44pm On Jun 11, 2022 |
promzy555:use am abeg...nothing go ghush! |
| Re: Transfer Gone Wrong by uthlaw: 2:44pm On Jun 11, 2022 |
lolu2019:our npower money don dew...na new batch b next! |
| Re: Transfer Gone Wrong by lolu2019: 2:49pm On Jun 11, 2022 |
uthlaw:make una call sadiya |
| Re: Transfer Gone Wrong by uthlaw: 2:51pm On Jun 11, 2022 |
lolu2019:I follow her talk,she say our national cake is over to batch C2! |
| Re: Transfer Gone Wrong by lolu2019: 3:27pm On Jun 11, 2022 |
uthlaw:OK o.she go enter school be DAT o. |
| Re: Transfer Gone Wrong by uthlaw: 4:03pm On Jun 11, 2022 |
lolu2019:Noo...she de her de,you self de ur de! |
| Re: Transfer Gone Wrong by promzy555(op): 7:08pm On Jun 11, 2022 |
uthlaw:I don use am oh. Make the bank nor call me about the money. Na miracle money |
| Re: Transfer Gone Wrong by promzy555(op): 7:09pm On Jun 11, 2022 |
yellowgarri2:lol, u nor quick talk. I pray for more miracle money |
| Re: Transfer Gone Wrong by uthlaw: 7:17pm On Jun 11, 2022 |
promzy555:so u spent it finish, u no send d 1k...na f9 b dat...if bank call u,call me! |
| Re: Transfer Gone Wrong by promzy555(op): 8:32pm On Jun 11, 2022 |
uthlaw:lol, I pray your miracle money location. |
| Re: Transfer Gone Wrong by yellowgarri2(m): 8:52pm On Jun 11, 2022 |
promzy555:u never spend am finish na. Na loan not dash óò. Send me 2k |
| Re: Transfer Gone Wrong by Nobody: 9:48pm On Jun 11, 2022 |
yellowgarri2:. qoute me with ur phone number, let me dash you #500 airtime, others can drop theirs too, ma do small airtime give away, no funds transfer o, i can only do airtime giveaway |
| Re: Transfer Gone Wrong by Zee0007: 10:01pm On Jun 11, 2022*. Modified: 3:54pm On Jun 25, 2022 |
Azsalami: |
| Re: Transfer Gone Wrong by Nobody: 10:09pm On Jun 11, 2022 |
Zee0007:. oga, u no dey for this thread before, i don mark their monikers |
| Re: Transfer Gone Wrong by Zee0007: 10:12pm On Jun 11, 2022 |
Azsalami:Even if I no dey haba na. Still show me love na. you be correct guy na |
| Re: Transfer Gone Wrong by Jmichael1(m): 10:43pm On Jun 11, 2022 |
U dey fear to spend the money bt u dey pray 4 miracle alert every sunday.... |
| Re: Transfer Gone Wrong by VillageBus(m): 7:10am On Jun 12, 2022 |
Azsalami:09023913 584 airtel thanks |
| Re: Transfer Gone Wrong by yellowgarri2(m): 7:30am On Jun 12, 2022 |
Azsalami:ok |
| Re: Transfer Gone Wrong by yellowgarri2(m): 7:34am On Jun 12, 2022*. Modified: 8:37am On Jul 30, 2022 |
Azsalami:mtn |
| Re: Transfer Gone Wrong by MARYIAN(f): 8:44am On Jun 12, 2022*. Modified: 10:22am On Jun 15, 2022 |
Azsalami:. |
| Re: Transfer Gone Wrong by anonymuz(m): 8:54am On Jun 12, 2022 |
Azsalami:mtn. 09133912033 |
| Re: Transfer Gone Wrong by Geemax(f): 1:23pm On Jun 12, 2022 |
I feel sorry for the sender |
| Re: Transfer Gone Wrong by Clementoons: 5:53pm On Jun 12, 2022 |
Azsalami:08167480643 Mtn bro |
| Re: Transfer Gone Wrong by yellowgarri2(m): 6:40am On Jun 13, 2022 |
Azsalami:boss |
| Re: Transfer Gone Wrong by imagrg(m): 7:22am On Jun 13, 2022 |
Una dey ask for another person money...hmm |
Clubbing Gone Wrong As Man Order For Asun But Is Brought An Expensive AZUL (vid) • Money Transfer Gone Wrong • See How A Man Brutalised A Lady That Has Gone Viral (Graphic Photos) • 2 • 3 • 4
Six Women Rape Man To Death In Benue State • Lightening, Thunder Strike As Police Detain Chief Priest Of Shrine • Prison Visitor Shot Dead For Bringing Cocaine To Visitor In Delta State
you be correct guy na