Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,839 members, 7,817,479 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:57 PM

Warning! - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Warning! (4896 Views)

Hilarious Warning A Zoo Management Issued To Their Visitors / *WARNING*: Dont Open This Thread If You Are Sleeping Alone Tonight (PIC) / Michael Jackson Jokes :-) The Ultimate Edition! - Sick Warning!!!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Warning! by mikuz(m): 7:50pm On Jul 26, 2011
Lol!!
Re: Warning! by bashydemy(m): 8:23pm On Jul 26, 2011
comment jor what is loling you abi have you been in that situation before?
Re: Warning! by mikuz(m): 8:38pm On Jul 26, 2011
Okay
Re: Warning! by StudioCFR(m): 9:29pm On Jul 26, 2011
So uniport babes cheap to lure dem in'bed with BB wey my kid sis dey use ehn. . .
Where is LYSSA sef? I wan buy her BB
Re: Warning! by bashydemy(m): 9:34pm On Jul 26, 2011
does that mean Lysaa is in Uniport?
Re: Warning! by StudioCFR(m): 9:37pm On Jul 26, 2011
bizzy body who'z talking to u
Re: Warning! by kodylicky(f): 9:50pm On Jul 26, 2011
Is lysaa a uniport babe?

But wait, since You don teach us types of bb which one You wan buy 4 her? Beans ​Äπϑ bread?
Re: Warning! by bashydemy(m): 9:50pm On Jul 26, 2011
busybody is not here now you dey fear to mention my name?
Re: Warning! by StudioCFR(m): 9:57pm On Jul 26, 2011
kody-licky:

Is lysaa a uniport babe?

But wait, since You don teach us types of bb which one You wan buy 4 her? Beans ​Äπϑ bread?

go straight to the point, just tell me u need a BB
Re: Warning! by bashydemy(m): 10:01pm On Jul 26, 2011
^^^ eaxctly
Re: Warning! by StudioCFR(m): 10:16pm On Jul 26, 2011
bashy_demy:

^^^ eaxctly

chei,
School good o!
Re: Warning! by kodylicky(f): 10:23pm On Jul 26, 2011
@ stud even if i need a BB not frm You nah we already know wat bb means to You. By d way i m nt a uniport babe.

@bash demy na so dey teach You 4 skool?
Re: Warning! by EFULEFU1(m): 10:23pm On Jul 26, 2011
lmfao grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Warning! by bashydemy(m): 10:35pm On Jul 26, 2011
Hey Licky Licky kody-licky na me be studio?
Re: Warning! by kodylicky(f): 10:39pm On Jul 26, 2011
No dear u re not studio u are bash demy

Hw can You be studio!! angry
Re: Warning! by bashydemy(m): 11:22pm On Jul 26, 2011
why you come dey ask me Jamb Question?
Re: Warning! by mikuz(m): 7:36am On Jul 27, 2011
Studio wetin come be your own? No just go there oh!!
Re: Warning! by bashydemy(m): 7:51am On Jul 27, 2011
LOL see fear
Re: Warning! by StudioCFR(m): 10:28am On Jul 27, 2011
kody-licky:

@ stud even if i need a BB not frm You nah we already know wat bb means to You. By d way i m nt a uniport babe.

@bash demy na so dey teach You 4 skool?

Why u come dey advertise yourself to me naw?. . . Lol

ok if u no dey ph, then where u dey?

And why u dey reply BASHY DEMY. . . U know he's an illiterate
Re: Warning! by bashydemy(m): 10:45am On Jul 27, 2011
^^ see this Carpenter ooo
Re: Warning! by kodylicky(f): 11:21am On Jul 27, 2011
cheesy cheesy
Re: Warning! by StudioCFR(m): 12:25pm On Jul 27, 2011
cheesy cheesy cheesy cheesy
bashy demon take yo time o

yoruba fiful sabi look for trouble. . And when dem finally see the trouble dem go run. . .
Re: Warning! by bashydemy(m): 5:52pm On Jul 27, 2011
Who first find trouble here? Stupidio take your time
Re: Warning! by StudioCFR(m): 10:47pm On Jul 27, 2011
na hunger dey make u vibrate like dis?
No worry, i go buy u BB

Lol
Re: Warning! by bashydemy(m): 11:16pm On Jul 27, 2011
^^ LOL or make i dash you the one wey i dey use cos am buying iphone 4 on Monday when i get to Lagos so wish one you want? the torch or the Bold 3
Re: Warning! by kodylicky(f): 6:05am On Jul 28, 2011
@bashy demy y re u advertising urself na? Studio was only talkin abt d bread ​Äπϑ beans version of bb u come dey shout dey disturb my sleep. angry

Oya come caRry ya trophy say u wan buy i-phone. Mstcheeewww.
Re: Warning! by StudioCFR(m): 7:43am On Jul 28, 2011
he want u to notice am na. . . U know sey he luvz u.

Kody u dey lag?
Whats yo BB pin code?
(i no mean the meat or fish u dey use chop BREAD and BEANS - BB)
Re: Warning! by kodylicky(f): 8:27am On Jul 28, 2011
@ stud pls leave bashy alone bashy na monk ooo (no offence)

@ stud i no dey Lag oo.
Re: Warning! by busybody20: 8:36am On Jul 28, 2011
na jigawa kody dey live
Re: Warning! by busybody20: 8:38am On Jul 28, 2011
how topic take enter where u dey live.

studio d sharp shooter grin
Re: Warning! by bashydemy(m): 10:19am On Jul 28, 2011
@kody Well am not Familiar with BB being called Bread and Beans cos i aint from the Ghetto you guys come from i live on the highland where we pronounce everything good and beside i neve remember eating Bread and Beans how does it taste? can come of you give me a clue.


and if i be monk then you be chimp
Re: Warning! by StudioCFR(m): 10:24am On Jul 28, 2011
busybody20:

how topic take enter where u dey live.  

studio d sharp shooter  grin





you're crazy o. . . . I pray dis your idle mind no put u for trouble one day.
Mtchew



grin grin grin

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

What Is The Best Conversation Between A Boss And An Employee? / Mean Things To Say To People / Take The Apple.....

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.