Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,407 members, 7,815,892 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 08:26 PM

(video)lagos Flood Sha Dey Resemble Village People Tins. - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / (video)lagos Flood Sha Dey Resemble Village People Tins. (207 Views)

Is Wedding Now A Show For Indecent Dressing? Men Can Marry Sha! / Ladies Cook & Pound Food In Lagos Flood (Photos, Video) / People Says I Resemble Alvan Ikoku, The Man On N10 Note. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

(video)lagos Flood Sha Dey Resemble Village People Tins. by Johnymustsucced: 8:22pm On Jul 09, 2022
Re: (video)lagos Flood Sha Dey Resemble Village People Tins. by Bullala1: 8:25pm On Jul 09, 2022
Omo! Wetin be this for the first video abeg. The guy no get roof abi wetin? Omo no be by force abeg! Rubbish!
Re: (video)lagos Flood Sha Dey Resemble Village People Tins. by valuedrvn: 8:30pm On Jul 09, 2022
shocked chisus! This country Sha! Person go just dey fight depression on a daily . Nothing to smile about. Na to just hold baba God cloth o as person dey work from him side. E reach to fear person.
Re: (video)lagos Flood Sha Dey Resemble Village People Tins. by Johnymustsucced: 7:03am On Jul 10, 2022
valuedrvn:
shocked chisus! This country Sha! Person go just dey fight depression on a daily . Nothing to smile about. Na to just hold baba God cloth o as person dey work from him side. E reach to fear person.
no be lie at all.

(1) (Reply)

Yul Edochie Drags Footballer Ahmed Musa For Stealing His Content / Ojudu Meets Oyebanji, Tasks Gov- Elect On Economy, Inclusive Government / We That Did Community Secondary School, Drop One Funny ENGLISH You Ever Heard.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.