Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,139 members, 7,814,993 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 04:03 AM

The Lord Is My Sherpherd(9ja Remix) - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Lord Is My Sherpherd(9ja Remix) (938 Views)

How To Know The Real Name Of A 9ja Girl Forming Posh. / The Lord Is Good! / The Lord Is My Shepherd By Warri Man (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

The Lord Is My Sherpherd(9ja Remix) by Phate07(m): 12:48pm On Aug 03, 2011

The Lord Is My Shepherd (9ja Remix)

The Lord na my shephard, i dey kampe. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool.

E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Him name.

Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth.

Your rod andstaff nko? Na so dem dey like back bone dey comfort me.

You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. Mai cup na River Niger wey overflow hin bank.

True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai.

GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO
AMEN.
Re: The Lord Is My Sherpherd(9ja Remix) by Sophizzy(f): 4:53pm On Aug 04, 2011
Llllllllllllllllllllllllllllllllllllllol.

Lwkmd. grin

Cool one poster!!! kiss
Re: The Lord Is My Sherpherd(9ja Remix) by lysaa(f): 6:35pm On Aug 04, 2011
hmm ok.
Re: The Lord Is My Sherpherd(9ja Remix) by bighead1(m): 8:10pm On Aug 04, 2011
seen it before, but u try sha

(1) (Reply)

Urgent Answer Pls / Mark Zuckerberg Calls GEJ (real Hilarious) / The Power Of Naija Police "FORCE"

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.