Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,184 members, 7,829,247 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 10:32 PM

The Lord Is My Shepherd By Warri Man - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Lord Is My Shepherd By Warri Man (1039 Views)

When A Warri Man Travel To Igbarapa Of Oyo State. / Warri Man / Warri Man (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

The Lord Is My Shepherd By Warri Man by anycorner(m): 7:33pm On Oct 27, 2007
1. The Lord na mai shepherd, I dey kampke

2. He make mi sidon for where betta dey flow and come
put me next to stream make >mai bodi Thermacool.

3. He panel beat mai soul come spray am white, come
dey lead me dey go through express road of
righteousness for sake of Hin name.

4. Walahi!, if I waka pass where arm robber, 419 and
juju people borku, come even join okada reach valley
of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth.
Your rod and staff nko? Na so dem dey like back bone
dey comfort me.

5. You don prepare Banga and starch make I chop. All
mai enemies dey look anyaya. You rub me for head wit
Vaseline Intensive Lotion. Mai cup na Ogunpa river wey
come overflow hin bank.

6. True true, bet! ta life and mercy go gum >mai back
till I quench. And man go tanda for God house sotey
sotey from Lai lai to lai lai.

GOD ALMIGHTY, NA YOU BIKO. AMIN!
Re: The Lord Is My Shepherd By Warri Man by folahann(m): 11:25pm On Oct 27, 2007
Infact
Re: The Lord Is My Shepherd By Warri Man by naira4doll(m): 11:29pm On Oct 27, 2007
;d
Re: The Lord Is My Shepherd By Warri Man by oge4real(f): 11:55pm On Oct 27, 2007
God sure understands every language. grin
Re: The Lord Is My Shepherd By Warri Man by kronkykay(m): 11:58pm On Oct 27, 2007
*searches under microscope*

see no joke
Re: The Lord Is My Shepherd By Warri Man by showbobo(m): 11:59pm On Oct 27, 2007
@poster

you be warri man??nice one anyway grin
Re: The Lord Is My Shepherd By Warri Man by showbobo(m): 12:01am On Oct 28, 2007
kronkykay:

*searches under microscope*

see no joke

get some binoculars then, maybe it would help or better still thermometer grin grin grin
Re: The Lord Is My Shepherd By Warri Man by Migines(m): 7:33am On Oct 31, 2007
*censored*

(1) (Reply)

The Queen’s Intelligence Quiz / My Problem With Item 7(refreshment) In A Wedding. / Should I Confess?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.